Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
We cannot press we cannot keep the ball #barcelona #atleticodemadrid
174,663 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

You say na rubbish we are watching, I say na the best football match of the year am watching 😂😂😂💔

You for calm small before you make video, the goals still dey count

You are okay sir Cus you look young and healthy 😂

Dance for me jo 😂😂

How far delete this video do another one na 4:0 now

Na now your cry start. O ti daran o… make dis Una mumu game finish first

I love to see you cry

Una don dey chop 4 first half 😂 Say Hi to Vini 🤠

lookman take it easy on Barcelona

I thought you have the best goalkeeper in the world 🌚

4-0 now 🙃

Be like na still 2002 u Dey oo.. na 4-0 now 😂

When u finish abeg correct that score to 4-0 no Dey go back in the past abeg

😭😭😭

Please shut the hell up. This is the only decent club you guys face and your players are showing why the team is mediocre. If you guys are playing in premier league, you will be colllevting like this weekly. Average club at best.

Before he finish video dem don put one more 😂😂🫵

This tears too sweet

Cry today cry tomorrow cry forever Girona do something for us on Monday

I just dey pity u Make this match end first You go know who be top club and who be mid You go cryyy taya

Omo make I drink this tears 😂😂

Manchester United fans let's gather her3 and laugh at @ultimate_kombo We go dance later when match end. 😹😹😹

It 4 nill now mf ur team can’t even get on target useless fan and club

Day 105 of saving my hair till Barcelona equalize

You’re saying they’re bypassing your flanks but complaining about midfield 😂😂😂😂 Otele😂

This Barcelona fan says he won't barb his hair if Barcelona don't win this game

Drink water ontop the 4 goals first sir 😂 😂

Kombo Dey cry 😢. Not today dear. Ademola Lookman is involved. We move. Wait for second leg. 🦵 #ATMFCB.

Person wey suppose face hin life, carry Man U for head. You go too cry 😭

Una don dey chop 4 first half 😂 Say Hi to Vini 🤠

You go explain tire no worry

