正在加载视频...
视频加载失败
We can't see this alone
10 条评论

Nova 💅🌻1 年前
I was expecting the small girl to deck him🤦😭

Utopia 🇺🇲🇳🇬1 年前
Some pastors have chosen entertainment over their calling, He's just entertaining his members

Vikhari1 年前
No way!!!! His acrobatics didn't work so he had to use physical force to push the girl down 😭😭😭😂😂😂

Light1 年前
Na deliverance b dis

I.C.H.A🖤1 年前
Won’t see this alone too🤣

Talk Active Blog1 年前
As a man Just make money make dem no use ur pikin act winch for church

Jadeismyname1 年前
Mr deliverer no dey pour spit for the girl eyes. Secondly, you paid the girl to do this abi you no pay her? Talk true🙄

Big Jo1 年前
They seem like they are trying to practice the dance step to Davido’s New song Ekuke

Big Alex1 年前
Person way Dey hungry na she you Dey deliver

Lucy Nkem1 年前
Dis one too na deliverance abi wetin
