ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
We come this life to buy data ?๐๐ฅ
10,951 ๆฌก่ง็ โข 14 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
21 ๆก่ฏ่ฎบ

Na why dem Dey call am magic bundle ๐๐

75gb monthly data de finish under 1 week ๐น๐ญ

make we sue MTN and GLO ๐คฃ

omor, I don buy data like 1M this month ๐ญ๐

Na me dey behind the mess ๐

What's really happening? NCC abeg help us investigate our telecoms

Data na magic 'coke'๐คฃ

๐

The network kon still, extremely terrible, na God go punish everybody for MTN๐ก

Swears

No be lie at all, MTN is killing us into this country

It's so disturbing Na MTN own terrible pass , the moment u sub them don tell u say 500mb don gone Airtel dey try small shaa but u see Glo them go give u data make them seize network till the data expire Like what's happening?

You 4 no show your real face

Money wey I dey use do data in a month is someone's salary, and its truly not funny cox my pocket is really really crying

๐ญ๐๐คฃ๐คฃ

๐

๐๐๐๐๐๐๐ค๐พI swear fanta who be your plug

It really not a joking stuff, MTN re really over doing this

Airtel want useless me

Abeg help us ask eyez of the gods๐ ๐

Lol ๐
