Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We dey apartment for LEKKI๐๐ถ๐ฅ
62,967 Aufrufe โข vor 14 Tagen โขvia X (Twitter)
47 Kommentare

@boyBlandi Hottest boys in town ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@boyBlandi disturbing lagos

@boyBlandi This Celtic gurl Dey fool with this kain bwess

@boyBlandi Hmmmm

@boyBlandi That song nah premium jam Ajeh seh๐ญ๐ See joy๐

@boyBlandi Collect money I don collect money ๐

@boyBlandi Make una Sha use protection

@boyBlandi Everywhere clean no worry

@boyBlandi this pepsi way una dey take everyday una go get jedi jedi oo

@boyBlandi Pepsi no dey give Jedi

@boyBlandi Okay boss๐

@boyBlandi Waggy go just Dey laugh any small thing ๐

@boyBlandi Hin no get sorrows๐

@wonderful_oy @boyBlandi Untop fake drink wey don dey outside so

@wonderful_oy @boyBlandi Not PEPSI you fit talk another brand Not Pepsi

@boyBlandi Collect szn lawa ๐ฅ๐ฅ

@boyBlandi Na just wan finish my money for this apartment

@boyBlandi money long๐

@boyBlandi Must you shout??

@boyBlandi yesssss๐ ๐

@boyBlandi Pepsi and red cup

@boyBlandi Which kind music be this ๐ธ

@boyBlandi Na better gbedu joor

@boyBlandi So una no even guide collect apartment for Ikoyi Mbah, I pour una spit..

@boyBlandi That guy wey Dey hair gold mumu for real life

@boyBlandi Why Una no call me

@boyBlandi Una dey enjoy

@boyBlandi Modupe just use all her money but Abazz Jersey

@boyBlandi She loves Abazz

@boyBlandi Oh chim ๐ข

@boyBlandi If you know anybody for here personally, your life donโฆ.๐๐๐

@boyBlandi Talk am finish if w sure for you

@boyBlandi You're disturbing me in my lodge I say make I tell you

@boyBlandi Omo well una they try sha ๐ una no fit do pass una power ๐ make Una they enjoy una self they go

@boyBlandi Nice jam ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

@boyBlandi Hottest influence in town

@boyBlandi Hottesttttt

@boyBlandi This sapa niche dey bring money for una ooh

@boyBlandi People wey Dey ikorodu

@kollyfeelz @boyBlandi 5 star easy with this your moves ๐

@kollyfeelz @boyBlandi wetin you see๐

@kollyfeelz @boyBlandi Gayism

@boyBlandi Enori go Dey do like old woman ๐

@boyBlandi Enjoy ur selfโs kids donโt be like dad

@boyBlandi That place go dey gba gan.....

@boyBlandi Why enori come dey roll light mortar

@OneModupe @boyBlandi Enjoy
รhnliche Videos
Sensitive content
๐๐๐ถ๐ถ๐ฅMe and my MAGA friends on the 20th ๐๐๐ถ๐ถ๐๐๐๐๐ฅณ๐ฅณ๐ฅณ๐ฅณ๐๐๐๐ถ๐ถ๐ถ๐๐๐๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ
Trump Girl
334,117 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
Nothing sweet pass trenches love.. no be love unna Dey do for lekki
BIG AYO๐ฐ
156,239 Aufrufe โข vor 1 Jahr
