We do this things for real. If your skin no thick, Commot body 🍷
63,553 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
23 条评论

Well done @gabbylucciii Every second spent watching the movie worth it.

RLS keeping you up? Our Friction Pillow is here to help. Rub your legs against its surface for instant relief from that restless sensation. Say hello to better sleep!

U for no talk now.... Talent dey.... See Hausa accent

You no go talk ke??? Omo, for where train dey come... Great work always baba

Lemme go and check the cinema schedule in my area

U no go talk keh😂😂😂

Any movie you feature in , I must watch it

E die?

I beg Gabriel, We need am for Prime too.

Omo! This one go mad o

Lol you no go talk ke

Gabby, diaspora option?

You no go talk ke??😹😹😹

No talk 😂😂

You no go fold ke?

One of my favourite actors!

I confess everything with the one wey I no do 😭😩 For where train Dey come 😂

🥶🥶

Egbon you put body for rail track and train dey come ??? Abeg no do am again oo

Correct

You're not their mate. Egbon!!!

Hmmm. You no go snooze ke

👑

