Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We don go spiritual oh 👀👀👀
37,034 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

😂🤣🤣🤣

Arsenal pause... Like say na radio 😂

Any how and any way to comot us from this trenches, I approve o

wait, na wirtz call am?🤣🤣🤣🤣🤣

Oh lord forgive me but this wildest thing I've seem today fr 😅 😭 😄 🤣 😂

May God Almighty answer dis our prayer 🤲 oooo Enuff is enuff

Amen o. Make Arsenal pause, to be the league competitive

😅😂🤣....Na cruise but if by the time we meet assanal, Liverpool is 3pts behind..I go send tithe to em church...Umuahia na my ogbe, i go run man of God em 10%

“Someone has paid the price, one sacrifice is enough”, they sacrificed my boy Leoni 🙆🏿♂️

All this one no concern Sarr

Even if the prophet saw it , slot will not allow it to come to pass.... Mr experiment.

Open mouth and rubbish just dey comot. 😂

@hesy_chius @anpadhCS @Lfc_NehaJ_Rawal @Szoboszlai8_ Dekho achche din 😁

If things no turn around, abeg find me the location of this church

Prophet has spoken #ynwa @LFC

Arsenal pause ke,na dvd we dey watch? 🙄😂😂😂

@OguruDivine

🤣🤣 Banoonya kutukubya bukubya abo @Rugusuki

@sin63rr 🤣🤣🤣

Not moved by any of these videos. No one is catching up

God go help us for this country

“Arsenal pause” Cantankerous cretin! When Arsenal was suffering all those years, when Liverpool we’re flying high last season and winning the league, where were you? This is just the beginning of your lunacy, you patched cunt!

😂😂

Them no go believe now oo 😂😂

Abeg tell me say na AI 😂

@vik_linho 😅😅

I don dai 😂😂😂😂

Wetin be this 🤣🤣🤣

Make him try help Manchester United,🤣🤣🤣

😂😂😂

And some wereys actually said amen 🤣🤣🤣

@Xlibaty 😂😂😂

Konate should come hear 😂😂😂😂

😂😂😂😂

Ki lo n shele gan gan! Liverpool matter never reach like this now🤣

Ha, who do my club like this 😩😩.
Ähnliche Videos
Pastor Odumeje don come for South Africa he say 'Go bek Home'👀👀
CHUKS 🍥
42,826 Aufrufe • vor 3 Monaten
