Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We don’t talk about ‘concentration’ enough.
23,257 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
42 Kommentare

My wife must not see me here

🤣🏃

😹

Buh were you born by then? You mention something and ino hear we!! 😑 Buh makka no lie ehhn na ur face I day look 😎

🤣

Oga, leave wetin happen in 1962 alone jare. There will be another time for that. Who concentration epp here? Even you sef no concentrate as you dey look furo with us 😜😂

Oniranu

Why are you distracting me now 😭

If Na you u go concentrate 😂😂

What were you saying? When James Bond enter Nigeria?

Shior

🤣🤣

What did you use your video as watermark for the main video?

🙄

😝😝😝😝😝

I don even mute the video 😂

🤣

Your story to much...abeg shift!!!!

Option furo lemi mu oo🤣🤣🤣

Option 4 ni oo

Furo ni ooo 😂😂

Weiting I wan Dey look at your face? 😂

😂😂

Ko ni dafun 1962! Oga leave me alone…… na alu do I wan lu pls

🤣

Why u dey look back @lekankingkong 🫵🏽😂💔

Concentration concentration, Oga no dey distract me oo

Lekan fi mi sile jor…

Egbon, U dey distract me abeg...let me concentrate please

🙄 oniranu

Egbon no whyne me ooo😂 I no need to watch ball 🍑😂😂😂

Dilution ni not concentration. Look you are a bad boy.

A no even know say anybody dey middle until I watch am again 🤣

Lekan, I can hear your voice. Forget about seen you.

No vex baami 🙏🙏😅

Ise Iyanu to wa lehin le mi wo o 😂

Egbon I can’t hear you clearly but I can ball clearly

Mehn! She even wear 2 chainz for leg 🥹

Na ear we dey use to hear word, I can look and hear at the same time baba mi 😂

😂😂😂😂

😅😅😅

And you were saying what again????
