Loading video...
Video Failed to Load
WE DON’T TALK ABOUT THIS COLLAB ENOUGH! 😮💨🔥
302,136 views • 4 days ago •via X (Twitter)
29 Comments

Song wen still dey on repeat, asake almost collect song from bnxn hand.

E flop wetin no good 😂😂

Best line😤: Money na vanity so I can the vanity spend am on vatiny 🥴💎🤌🏾

@yung_fellow1 Wetin we won talk about am ??? Say make Grammy consider am or what??

Remass wan copy Asake dance. Fanboy 😂

Fr mehn , been playing in my head since

Song wey never see 10m he flop like mad

carry this flop comot for tl. asake wan ruin my idolo with ein mid verse.

U wan talk about collab wey collapse keh 😂

Dem don pay for pr again😂

We don't talk about it coz it flopped

Let it go na...e don flop 😂😂

Asake's worst collaboration ever 😂

I swear my song of the year so far🔥💯

I don jam this song like 20 times just today Make buju just drop, so ready to eat abeg

like fr

No be Nav be that

E too sweet abi

Bnxn outro on this song 🔥🔥

Lameda mi joor😩❤️

So mid

This shit truly one of the most beautiful songs I’ve heard all year😩

best collab o

Always on my list…but my list na Igbo vibes full am lol.😂 Omo runtown everywhere🩶

Bro make I no lie after Asake verse I Dey always comot the song or make I repeat the song play Asake side again😂😭 Bnxn no sabi Asake flow at all.

Flop!

Fr fr men bnxn killed it

It’s my best jam for the year!! I play it everyday

@Ongodfx3 Asake too easy for him
