Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
WE DONT TALK ABOUT TML VIBEZ’ VERSATILITY ENOUGH! 😮💨
135,632 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Nah why seyi dey away cry every eke market days 😭😂

Omo this guy sabi 🔥 E just dey pain as e no follow seyi

Tml, Oml. Those guys are fuckinggg goood

@wizkidayo reason @Tml_vibez nah 🥹 this boy good pass make any of the top Dawgs like you no work with am it will really feed the fans and boost him also he has that potential. TML is gracefully talented and he deserves that top spot dem fola and mavo dey walahi 🤲🏻🙏🏻

Give dia ,give gold .

@Tml_vibez Na dapper Dey waste this guy talent.. Tml >>>>>>>>> Fola

I honestly want him up there, like up up!!!

Make one big artist just feature this guy and boom he is gone ✈️

How I wish this guy follow seyi vibez @seyi_vibez 😌keep it up @Tml_vibez God gat you my bro 😍

I want him to be more of a touring artist so that he won't turn out like his former guidance. 🥲

@Tml_vibez Ah swear! That boy ehn Na hin be the Industry smalla wey Asake suppose Dey carry along, Dey give am O.T steadily.

Bro flows on anytime of beats 🐅🐅

Where d versatility here ? No b him normal sound b this?

People still dey sleep on TML range One track e go give you pure trenches energy next one e go soft and still kill That’s a different type of artist 🐅❤️

@Tml_vibez Mhi own be sey make e no postpone that Album date release I wanna have it already!

Tml sabi . Muyeez album is nowhere to be found

@Tml_vibez This song is so good i played is all day long

Na d real ogo b dis Pawon @Tml_vibez

Keep Streaming Viberz🔂🐅

Seyi vibes go miss this boi

If you want to unlock his best version, give him Lasmid 😂😂 the combo mhad

Trust me when i say he's so good. A very big fan of him.

Another afro-fl0p artist from Gbapper... tml-gba is already in his No-Hit Era alongside seyi-gba... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Na only tml vibez better pass seyi vibez 💯

Apprentice wey sabi work…TML sabi

Timilehin omo werey true true nah japa he japa from us for Hood “Abesan estate Ipaja wa oh

He too good 🪄

Crazy song 🔥🔥 Background vocals by @Tamaraaemi

This guy too good, he’s not getting enough flowers… man always lifting my spirit

I swear

One day Una go see the light 💯

I love this song pass muyeez album

