Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We go boom tonight
20,587 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Plenty talk no Dey full basket

Anytime I see your game joy go full my body I hope we win big 🙏

Omo I don carry cooler 😁

Please drop code

I did yesterday though

Ijn we pray 🙏 🤲

Active

Ajeh 🤲

The only option and nonegotiable

The ones wey un follow go dey cry

Hmm

Trust to boom boss

I believe you die 💯💯

Abeg drop the code boss

For Watsapp Abi for us wey u no Dey reason again

Insha Allah✨

Believe

I de with you Inshallah Boom 💥

Abeg drop code

Your game alone dey give hope and joy 😊

I hope

Timmy cook game for us nha Make we boom

omooo need

Gbewa

In God we trust

Amennnn

People way never to lose money dey ply bet

God Abegi

I will be there

Make Easter fr still sure uncle

I'll be there Masha Allah Amin

Amen. Drop code. Last night na cut one. God go punish Memphis and Raptors

Really
Ähnliche Videos
before boom we had jaemins go verse which was legendary
7th year: le!!!
96,354 Aufrufe • vor 8 Monaten
We will see you tonight. Now we go Jays Care Foundation
Gate 14 Podcast
40,679 Aufrufe • vor 6 Monaten

