Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
We have been separating fight since morning 😆😩
61 Yorum

Their fight na always to naked people

Ah swear down

I'm sure they're fighting over a man

Pretty sure

This early morning

Am telling you

Girls go dey fight, the next thing na to set naked each other. Why?

lol nah ur gender

Very dirty behavior

Please separate them

No way

No one one told them to make use of their senses and end the fight 😁

lol 😆

Nor be @Brattyenori13 be that wey wear white ?

@Brattyenori13 Who? U sabi her?

I'm so convinced they're overfeed. It takes energy to engage in this type of shameful fight. ...with hunger on empty stomach, forgiveness would be very cheap to offer.

lol 😂

Chaii 💔💔

Na lie you just Dey watch 😁

lol 😂 wetin be ur own?

God forbid 😂

Ahhhhh Unna sorry o

Some girls ehhn Funniest part you'll find out they are fighting because of a man 😭

Am telling you

Watin Dey occur?

Wahala

What will happen if your parents come across this rubbish 😭😔

Pls stop them on time ohh

No

Allow them nah

Girls fight they sweet to look 😭😂

What kinda fight is this?

Boyfriend fight 🤣

The blue lady was trying to naked her, and now she is covering herself. Can you imagine? She has been planning this for long.

Make sure you hide your face o, before they blow you 😅

Lol 😆

Which kind mumu fight be this😏😭

Film am well well 👍🏻

lol 😂

Just take her and give her those

lol 😂

Dem wan naked dem selves

Am telling you

Does it mean these were all the clothes they were on..we should leave tearing clothes and focus on punching

lol 😂 I no no for una oo

Nah man cause the fight

Yes 🤣🤣😩

Omo girls no get shame oo

Am telling you

Bad bitches don dey fight for 15pro boy

Lol 😆

Omo what type of disgrace is this?

It can be

Why are they fighting,?

Your brother 😑🤣

This high time fighting for a man😡😣

Ei chale 🤣🤣🤣

Interesting morning

Am telling you

Mutual understanding 😂

See children's wey their parents Send go 😁😂 school Nawa
