正在加载视频...
视频加载失败
We have several questions
9 条评论

Kaykay2 年前
God abeg make this dance no enter Nigeria

LALA2 年前
When you’re paid to perform for vampires

Tc2 年前
When your government does everything for you go just get time for this kain rubbish...disadvantages of good government 😂😂

Igbo Perspective2 年前
If any blood comot person body, Ambulance is on standby. Electricity is 25 hours a day. Water supply is abominably surplus. Over 20 tons of food goes to waste each day. Why dem no go misbehave?

Dr King Winter2 年前
From Hard metal to hard mental problem

𝕦𝕟𝕔𝕝𝕖 𝔽𝕚𝕤𝕒𝕪𝕠 🇱🇷2 年前
Can never be naija. Dozens of phone go Don 'shofo emi' computer village go Don soft

Tobi Gold2 年前
Burna boy should not copy this script Abeg o

Blackboy2 年前
Who be their dealer abeg

Gentleman 🇺🇸🇳🇬2 年前
Una Dey complain about Ruger 😂

