Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
we might never get this Burna Boy song. 🥲
66,964 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

At this point benny e no go bad make we go steal ODG hard drive

OMG 😱😱😱😱😱😱😱😱🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯🤯 this entry is Madnesssssssssssssssssssssssssssssssssssss I don watch this video like 29 times now now @burnaboy pls stop starving us pls 🙏🏾🙏🏾🙏🏾🙏🏾🙏🏾🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Na that Remix with YG Marley still Dey pain me if them no later release that track

Burna enter the song like he owns it😭🙌…ODG The Most Superior!🦍🦍🦍

God abeg run am for me if at all, make this one drop abeg abeg

Na there una go see fight 😒😒 Make ODG sha put am for him next album cos if not men fit block am for junction oo 😒😒

There are some madt somgs that should be released. Please Oluwa Burna should release this track.

You can tell Swizz beatz listens to this song back 2 back 😮💨😂

Boy doesn’t disappoint

@burnaboy please add this to your album odogwu
