Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
We play too much in this country 😂😂😕
362,825 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Vawulence don go marry integrity 🙁

Facebook pple will say this is the end part of the video 😂

If you no laugh your problem big pass this country oo 😂🤣🤣

Wike never see anything He will enjoy Nigerians this time

Waten dey don do wike no good ooo

We really need AI regulations at this point😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂

Make Wike sha no catch you, cauz your time go long gaaan😀

Good forbid say we go leave Wike’s neck anytime soon. E no go happen.

This is why Buhari try chase us commot for twitter be this o 😂 😂😂

Una wan kpai Wike before him time 😆

Ai came at the wrong time 😂😂

Wetin be this 😂😂😂😂😂 I don break cup jesus

how una dey take run these videos? 🤣

Them go arrest people tire.. ..... Person way say Nigeria no sweet, him papa..... This country too sweet

Dem don use dis one commot Nigerians attention from trump & Nigeria matter,😤

😂😂😂

😂😂😂😂 me know say Nigeria government go later ban AI las las

My own be say why must they always run away 😭😏😏

how wike came vs How wike left 😁😁

Unserious adults everywhere. 😂😂😂

OMG what’s this 😂🤦🏽♂️😁

I be think say everywhere go blur...

@Adetywoo @AliFranklinEric Make una dey calm down na

Yall play too much!

@SenorAfo @Steftobiloba 🤣

Wetin be this😂😂

And some one out there will think this shit is real

What Nigerians can't create hasn't be envisioned 🤣🤣🤣

Everything na play for Nigeria no seriousness on how to move forward

Wike just dey collect left and right 🤣🤣🤣🤣

Kai

😂😂😂

🤣🤣🤣 as edey paid them , e dey sweet us , integrity everywhere
