Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We plenty on this table wey this guy dey shake ๐๐
51,048 Aufrufe โข vor 9 Tagen โขvia X (Twitter)
22 Kommentare

I swear one of my guy said make I do unlimited data 25k i said no i give him excuse omo i just dey reason am this morning like this small data wey Idey do self don pass 25k in a month but to comot that 25k do data once go hard ๐ฉ๐

E pay me make I dey do 3.2gbsub everyday ๐ญ๐

@Kalekale518715 This nigga too useless mehn ๐ญ๐

@Kalekale518715 ๐๐๐

Especially for data๐๐ญthatโs the only bad habit I refuse to change since I started getting money๐ญ๐๐๐

It always seems like a waste of money if someone buys a bigger data bundle at once ๐๐ Meanwhile, we can buy 2k data 5 times daily ๐๐

I swear๐๐๐๐

Especially for data. I fit commot 1k five times do sub in a day but to commot 5k do sub, e no just hard me๐

OMO ๐

Real

Too real

๐ ๐คฃ ๐

I swear ๐๐ญ

๐๐

๐๐๐

๐๐

Hand Dy meet everybody

Real oo๐๐

Lodin di di loading

This guy na Werey ๐๐๐

๐ญ๐ญ๐my table

๐๐
