Loading video...
Video Failed to Load
“We scroll, we don’t judge” 😭😭😭😭
253,770 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

🇳🇬Thobie🇬🇧1 year ago
Off camera and reset the brain please. Radarada

Sirwar Francis1 year ago
At least you calm down after the slap

Fablex1 year ago
U don teach her finish and now u wan avoid her lol.

JUSTICE OF THE EAST ⚖️1 year ago
Nothing you wan tell me this small girl don catch auntie before

Oreva❤💡1 year ago
Pikin wey you for give confirm abara, you dey do "why did you slap me" 😭😭 she will slap you again 2mw

Francis Dosh1 year ago
Rakuraku

President Eniola Daniel 🫡1 year ago
Gen Z parenting. She will do worse

Banks A1 year ago
Gbenu duro common 😂

Cherrychila57🦋🇨🇭1 year ago
🙄🙄🙄wipe am back

Boi-Omah💎1 year ago
You calm down abi you no calm down…😒
Related Videos
0:20
Sensitive content
Please don’t scroll😭😭
Ghost
365,212 views • 5 months ago
