Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

We single people are in trouble oo😭🙆‍♀️

2,745,088 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

44 Kommentare

Profilbild von Makis
Makisvor 1 Jahr

Rubbish For people wey no brush Mtcheew 😒😒😒

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Makis
Makisvor 1 Jahr

🫩

Profilbild von BIANCA ,Minister of enjoyment💷🇬🇧
BIANCA ,Minister of enjoyment💷🇬🇧vor 1 Jahr

God Abeg this one don dash her husband the whole lipstick 😂😂😂

Profilbild von Godwin Blessing
Godwin Blessingvor 1 Jahr

Mtcheww… They can’t even kiss, what’s all this 😩😩😂

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

Likeee It’s so annoying

Profilbild von Godwin Blessing
Godwin Blessingvor 1 Jahr

Lol, just kissing like it’s Nollywood 😂

Profilbild von Seng Shong Designs
Seng Shong Designsvor 1 Jahr

See as grown men dey do like mumu

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

They should receive sense.

Profilbild von Olawalium
Olawaliumvor 1 Jahr

See as some took it seriously. Small kiss o...they have turned it into...🤣🤣🤣😂😂

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

Don’t mind them

Profilbild von Amaafrika
Amaafrikavor 1 Jahr

See their mouths 😫😫 Do they even brush their mouths?

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

I don’t think so 😑

Profilbild von Tech In Twi
Tech In Twivor 1 Jahr

🙄

Profilbild von Losgiddy
Losgiddyvor 1 Jahr

so basically 85% of people don't know how to kiss is all im getting from this video..

Profilbild von MajesTic🎭🧘🏽‍♂️☯️
MajesTic🎭🧘🏽‍♂️☯️vor 1 Jahr

Make them diswans Dey go na.

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

See our sticker o🤣🤣

Profilbild von P Craft👌
P Craft👌vor 1 Jahr

That aunty that was caught up with the camera…she doesn’t want to stop 😂😂😂

Profilbild von OLU of X
OLU of Xvor 1 Jahr

Na play play this woman don take ham serious. She don wet tire. 🤣 see eyes

Profilbild von Evans ✨
Evans ✨vor 1 Jahr

What’s this 🤦‍♂️😹😹

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

Do you still want to be involved?😂😂😂

Profilbild von Nuel
Nuelvor 1 Jahr

Chai, nor be small thing oh

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

🤣🤣🤣

Profilbild von Beautiful
Beautifulvor 1 Jahr

Wetin be this ?

Profilbild von Wills ݁ᛪ༙
Wills ݁ᛪ༙vor 1 Jahr

Thanks for the memes, ok bye 😶‍🌫️

Profilbild von Anthony Bassey
Anthony Basseyvor 1 Jahr

Finished man

Profilbild von Mamad
Mamadvor 1 Jahr

🙂‍↔️🙂‍↔️

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

Don’t be shy, tell uss😁💕

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

@angelthewriterr I swear. 🙂

Profilbild von Arámìdé
Arámìdévor 1 Jahr

Wetin be this 😒😒😒

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

@BibireSZN Their mouths are smelling from the video

Profilbild von Dayo Ojo (Ph.D.)
Dayo Ojo (Ph.D.)vor 1 Jahr

"They can't even kiss", lenu e? You that the only thing that has touched your lips in 12 years is chewing stick and tough meat tendon.

Profilbild von that Country Girl.
that Country Girl.vor 1 Jahr

Justice for us😭

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

😭

Profilbild von JAdIY
JAdIYvor 1 Jahr

See as old people dey zuzu for camera 🫩… This one here na worst. dem snatch the kiss comot him mouth. I’m worried He might need help…😑

Profilbild von FIFI🌟
FIFI🌟vor 1 Jahr

@angelthewriterr Amen my sis😭

Profilbild von Samuel®🇬🇭
Samuel®🇬🇭vor 1 Jahr

Man took his share of the lipstick 💄

Profilbild von Chyoomaa
Chyoomaavor 1 Jahr

See their mouth

Profilbild von Oge The Social Media Babe🇨🇻
Oge The Social Media Babe🇨🇻vor 1 Jahr

None of them can kiss there 😒 tcheeew

Profilbild von Boca
Bocavor 1 Jahr

Wetin be this 🤣🤣🤣

Profilbild von TF BABY😈💦
TF BABY😈💦vor 1 Jahr

I been wan dey shade them before I no know when tear commot my eyes , been single for way too long 😭😭😭

Profilbild von keli
kelivor 1 Jahr

E reach her turn, she wan suck the man mouth And which wig be that….

Profilbild von Oboh emmanuel
Oboh emmanuelvor 1 Jahr

I see one woman for there na suck she dey suck the man lip

Profilbild von Emmanuel Precious
Emmanuel Preciousvor 1 Jahr

A reminder not to miss the singles hangout.