Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
weekends are for shayo🕺🎶❤️
19,891 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
47 Kommentare

Hw far u don see the new update?

which update keh?😂

Go check Ur creator Studio

What's the difference?

ydc 😂

@Oyinkansol73072 Guy no add to my anger this afternoon 😭😂😂😂

@Oyinkansol73072

This early morning uno get work

Una dey work for weekends?😏

Algorithm dey humble everybody if U like no engage🤣🤣🤣🤣

Quote my pinned post nah 😭

Ok baby🫠

Thank you 🙏🏾🥹

Why ur face white?

@jade242002 na so my face be since them born me

You will regret what you are doing soon

yen yen yen

Dem talk am say you don turn alcoholic I no believe am 💔

You still have her frame with you?

jealous?

Kind of

Your muscles don dey grow ooo😂😂🔥

I don dey gym💪

So nah only one bedsheets you get bro ?

😭😂Wetin you talk for that beginning soo, naso odumo take dey talk am?

you no hear me wella joor😂

@Dapsondonttrip_ fooling no even fit you

You con resemble kolu

Watin u rob for face

Wetin u rub for body guy na oil be that?

Nah u the enjoy pass for dis country.😂

@emadeyforyou See as u Dey sweat 😂😂

Make I go lap person babe for the weekend

Observe with me

U no do pressup today

No dey smoke again abeg

Elon you do this one😭

Temu Merlin 😂💔

How much this your mumu Dey give you?😂

This guy is something else 😔🤦♂️💔

You de shayo?

Yeye boy 🤣🤣

With your brown teeth

Na only this bedspread u get ooo

Come collect 3 bottles of Pepsi

5star abeg na 😂😂

Enjoy
