正在加载视频...

视频加载失败

weekends are for shayo🕺🎶❤️

19,891 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

47 条评论

DAMIAN 💫 的头像
DAMIAN 💫1 个月前

Hw far u don see the new update?

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

which update keh?😂

DAMIAN 💫 的头像
DAMIAN 💫1 个月前

Go check Ur creator Studio

mvyor 的头像
mvyor1 个月前

What's the difference?

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

ydc 😂

Esam 的头像
Esam1 个月前

@Oyinkansol73072 Guy no add to my anger this afternoon 😭😂😂😂

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

@Oyinkansol73072

Oyinkansola🎀💐 的头像
Oyinkansola🎀💐1 个月前

This early morning uno get work

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

Una dey work for weekends?😏

Thegal🌹 的头像
Thegal🌹1 个月前

Algorithm dey humble everybody if U like no engage🤣🤣🤣🤣

Aishat💞🌷 的头像
Aishat💞🌷1 个月前

Quote my pinned post nah 😭

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

Ok baby🫠

Aishat💞🌷 的头像
Aishat💞🌷1 个月前

Thank you 🙏🏾🥹

Tabitha 🌸 的头像
Tabitha 🌸1 个月前

Why ur face white?

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

@jade242002 na so my face be since them born me

Benjamin 的头像
Benjamin1 个月前

You will regret what you are doing soon

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

yen yen yen

Him 的头像
Him1 个月前

Dem talk am say you don turn alcoholic I no believe am 💔

Haleemah 的头像
Haleemah1 个月前

You still have her frame with you?

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

jealous?

Haleemah 的头像
Haleemah1 个月前

Kind of

TTobi💀🙂 的头像
TTobi💀🙂1 个月前

Your muscles don dey grow ooo😂😂🔥

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

I don dey gym💪

Benjamin 的头像
Benjamin1 个月前

So nah only one bedsheets you get bro ?

Gbolly💎🏆 的头像
Gbolly💎🏆1 个月前

😭😂Wetin you talk for that beginning soo, naso odumo take dey talk am?

5STAR💈 的头像
5STAR💈1 个月前

you no hear me wella joor😂

wørldwide✞ 的头像
wørldwide✞1 个月前

@Dapsondonttrip_ fooling no even fit you

Oluwasegun 的头像
Oluwasegun1 个月前

You con resemble kolu

King 🌕 ✦ ° . ゚* 🪐 的头像
King 🌕 ✦ ° . ゚* 🪐1 个月前

Watin u rob for face

Marvel🕊️ 的头像
Marvel🕊️1 个月前

Wetin u rub for body guy na oil be that?

Joel Chinedu usulor 的头像
Joel Chinedu usulor1 个月前

Nah u the enjoy pass for dis country.😂

Stay_jiggy 的头像
Stay_jiggy1 个月前

@emadeyforyou See as u Dey sweat 😂😂

KAIN 𖤐🧃 的头像
KAIN 𖤐🧃1 个月前

Make I go lap person babe for the weekend

Devgram Crypto💎🇱🇷 的头像
Devgram Crypto💎🇱🇷1 个月前

Observe with me

Ejikeeme1 的头像
Ejikeeme11 个月前

U no do pressup today

ManlikeGP 的头像
ManlikeGP1 个月前

No dey smoke again abeg

Akiata🐐 的头像
Akiata🐐1 个月前

Elon you do this one😭

KING WAYAR 的头像
KING WAYAR1 个月前

Temu Merlin 😂💔

Friday❤️ 的头像
Friday❤️1 个月前

How much this your mumu Dey give you?😂

🪔𝑹𝒊𝒄𝒉𝒂𝒓𝒅𝒔𝒐𝒏. 的头像
🪔𝑹𝒊𝒄𝒉𝒂𝒓𝒅𝒔𝒐𝒏.1 个月前

This guy is something else 😔🤦‍♂️💔

GREATNESS📌 的头像
GREATNESS📌1 个月前

You de shayo?

Kachi 🌟 的头像
Kachi 🌟1 个月前

Yeye boy 🤣🤣

KING 👑 的头像
KING 👑1 个月前

With your brown teeth

Vick 的头像
Vick1 个月前

Na only this bedspread u get ooo

Dailo 的头像
Dailo1 个月前

Come collect 3 bottles of Pepsi

ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️ 的头像
ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️1 个月前

5star abeg na 😂😂

Ayomide 的头像
Ayomide1 个月前

Enjoy

相关视频