Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Well said, Eneja.👏🏽 This is completely unacceptable.

79,927 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 12

Фото профиля Savage King 👑
Savage King 👑6 дней назад

Carter efe na who person go take serious? That guy no get any wisdom, streaming aside, carter efe no dey relevant online.

Фото профиля CHIGO
CHIGO6 дней назад

Caterefe warriors go come for you o😂

Фото профиля Savage King 👑
Savage King 👑6 дней назад

I get plenty nylons to prevent their salivas from touching me😹😂

Фото профиля Rhapsodies of life💜
Rhapsodies of life💜6 дней назад

Lucky that he ain't in the US... He for don chop bullet from moving car.

Фото профиля CHIGO
CHIGO6 дней назад

😭😂

Фото профиля Ballowtee07
Ballowtee076 дней назад

When VDM go come for am, make Una no talk ooo

Фото профиля CHIGO
CHIGO6 дней назад

We go dey here when e go sup

Фото профиля OLUWAseun
OLUWAseun6 дней назад

I know go lie I like @carterefe__ ooo but anytime I came cross that video way emm dey swear for VDM mama I dey wish am emm mama too

Фото профиля ÃĈŤƁØÏ🦁🖤
ÃĈŤƁØÏ🦁🖤6 дней назад

Wetin bring death wish to vdm mama for banter.. cater no fit try am wit some people make dem no drop him straight...ajeh

Фото профиля love star
love star6 дней назад

It's acceptable same Very Dark Idiot insulted Davido's Uncle

Фото профиля Efe Omo
Efe Omo6 дней назад

If na me dat ur live stream u for don stop am

Фото профиля Culet
Culet6 дней назад

After Una don prep, gass am up Una wan call am out lol like say Una no know say a pig and mud na 5&6 with him leaking mouth

Похожие видео