Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

were you there?๐Ÿ˜‚

317,337 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

AYO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช๐Ÿฆ…โฃ๏ธ's profile picture
AYO๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช๐Ÿฆ…โฃ๏ธ1 year ago

MARD TOO SWEET, that scene him and him Papa Dey fight to death before him papa come see the birthmark he give am omo.. and then Toofan but GHAZAB wey dem sing โ€œja mina hmmm hmmm ja mitide eh eh eh eh, jami zamani ah ah jaminaaaaaa din dinโ€๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Big Don Oloks Ajikawo's profile picture
Big Don Oloks Ajikawo1 year ago

Bro he get where he dey fuck her for bush

y4yii's profile picture
y4yii1 year ago

na that part you remember ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

LIVINGTRUTH_'s profile picture
LIVINGTRUTH_1 year ago

Omo I don old ooo

gustavo's profile picture
gustavo1 year ago

mard toofan sholay kuch kuch hota hai amar akbar and antony nagin memories

Big Lummyโ˜”๏ธ's profile picture
Big Lummyโ˜”๏ธ1 year ago

The Yoruba version >>๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

gustavo's profile picture
gustavo1 year ago

i know we all love mard but this movie>>>

sureboy ๐Ÿช–'s profile picture
sureboy ๐Ÿช–1 year ago

E Dey this set ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

BIG MUNA's profile picture
BIG MUNA1 year ago

So na "Will you marry me" she dey sing . Na only God know wetin I dey sing there ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Mckinzy ๐ŸŽธ๐ŸŽถ's profile picture
Mckinzy ๐ŸŽธ๐ŸŽถ1 year ago

I was there like mad

Related Videos