Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Werin dey cause am?
39,052 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
27 Kommentare

E dey sqvirt

Water dripping from a car silencer, also known as a muffler, is usually caused by condensation which forms within the exhaust system due to the temperature difference between the hot engine exhaust and the cooler outside air; this is completely normal and not a cause for concern

Engine that is very sound

Oga that mechanic they use your fuel wash plug

No cause for alarm....Its just condensation from the engine and catalytic converter on the exhaust, which is normal.

Dey play mechanic dey put water inside they sh-*t

Good engine 👍🏾

Noooo.... If the water is much like dis it's not normal at all. Dey should inspect it better else Dem been wash d exhaust pipe with water. It's supposed to be droplet of water not so much water.

Una go see water comot una the say good engine lol

The engine is sharp

E dey squirt 💦

Flodded

Na engine way sharp de squirt

Good engine. Which I just got from the comment section.

E dey squirt

It’s healthy

Very healthy 🚜

The car Dey Bet wet oooo 🤣😂🤣😂…… healthy Car anyway !!!

Something wey you suppose park beside gutter make e piss finish😒

This car dey squirt 🤣🤣🤣🤣

Cars have cum too ? 😂

Wateria better than smoke. Water they say, no get enemy.

It just condensation and all cars do it. It don't matter if the car is good or bad

Cars in Borno presently !

Combustion Reactions: Petro (hydrocarbon) reacts with oxygen to produce carbon and WATER. CH4 + O2 = CO2 + H2O (water).

Na sharp engine be dis

The car dey v0mit😭
