Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
West Ham, Why??
300,817 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
36 Kommentare

So me I’ll cry alone, while you enjoy when Arsenal succeed. Useless boy

It’s a win win for me 🤣🤣🤣

what is this????

Deep Down, the loss no really pain you

Na you dey enjoy like this…Arsenal win or lose it’s a win win situation This night go too sweet!😂

This is not the ending of the video, this egbon de busy as we speak😂😂

What’s this rubbish romance you people are doing

I just dey pity you if Arsenal wins the double

I’ll enjoy Jollof rice

make i logout for una ?

Ur wife knows the right direction...follow her

Walahi your woman go use your eyes see shege if Arsenal eventually win this league 😂

Better happy say she win at least this night go sweet It’s a win win bro 😂

Bro she go too press your neck when dem win this league 😂 I like the rivalry sha

Egbon is the Arsenal girl ur sister? Asking for a friend

@GodHand3310 Sending jealousy😒

@officialLeJaphe Na today my singleness pain me😭

Omo Tara pour him spit for me E dey clown team wey God destine

Alabi!!! I take God beg you no add to my anger this evening 😡😡🤬🤬🤬

Na because of westham una dey kiss ? All this relationship people ehn

After we win the League, she should ensure the closure of strait of humus for 2 days, so you can cry well 😂😂

See wetin you suppose do am😪😪 Assnal fans no suppose happy today 🤦🏻♂️🤦🏻♂️🤦🏻♂️💔💔💔

I loveyou guys so much. You'll grow old together by God's grace. Nothing will ever come between you

I’m happy for you😒

I too like her 😂 get in jor

Na football stuff, which one be the mouth to mouth? 😒 Na every where una go carry this love thing come? 😭😭😭😭😭❤️

Are you sure you're giving her as much joy as she's getting from Arsenal?

Atleast show dey for you this night 😏😂

I'm happy for you guys

I no go say my mind

1% sad 99% happy Oya na

This man just dey make marriage hungry person and this him wife no get plenty sistas 😭

Westham but una dey do bad things

Alabi and his wife looks so good together but God is the best of planners

Alabi don give Motara 10-shots Nothing una ome tell me

All y'all haters must congratulate us soon 🏆👏🏼 COYG 💪🏼



