正在加载视频...

视频加载失败

West Ham, Why??

300,817 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

36 条评论

(fan) Trey 的头像
(fan) Trey4 个月前

So me I’ll cry alone, while you enjoy when Arsenal succeed. Useless boy

Alabi 的头像
Alabi4 个月前

It’s a win win for me 🤣🤣🤣

SEUN Yk 的头像
SEUN Yk4 个月前

what is this????

CIP 的头像
CIP4 个月前

Deep Down, the loss no really pain you

KUNMI》💙《 的头像
KUNMI》💙《4 个月前

Na you dey enjoy like this…Arsenal win or lose it’s a win win situation This night go too sweet!😂

CIP 的头像
CIP4 个月前

This is not the ending of the video, this egbon de busy as we speak😂😂

Uncle Uchechukwu 的头像
Uncle Uchechukwu4 个月前

What’s this rubbish romance you people are doing

Debbie 💙 的头像
Debbie 💙4 个月前

I just dey pity you if Arsenal wins the double

Alabi 的头像
Alabi4 个月前

I’ll enjoy Jollof rice

feyisayo 💸 的头像
feyisayo 💸4 个月前

make i logout for una ?

God's Last Born 的头像
God's Last Born4 个月前

Ur wife knows the right direction...follow her

𝕒𝕕𝕖. 的头像
𝕒𝕕𝕖.4 个月前

Walahi your woman go use your eyes see shege if Arsenal eventually win this league 😂

Whalex Ace🖤💎 的头像
Whalex Ace🖤💎4 个月前

Better happy say she win at least this night go sweet It’s a win win bro 😂

ObaSapy 的头像
ObaSapy4 个月前

Bro she go too press your neck when dem win this league 😂 I like the rivalry sha

Saviour🫶 的头像
Saviour🫶4 个月前

Egbon is the Arsenal girl ur sister? Asking for a friend

DeeDee🌟 的头像
DeeDee🌟4 个月前

@GodHand3310 Sending jealousy😒

𝔸𝕣𝕤𝕖𝕟𝕒𝕝 𝕋𝕖𝕔𝕙𝕪👩‍💻 的头像
𝔸𝕣𝕤𝕖𝕟𝕒𝕝 𝕋𝕖𝕔𝕙𝕪👩‍💻4 个月前

@officialLeJaphe Na today my singleness pain me😭

Boywow 的头像
Boywow4 个月前

Omo Tara pour him spit for me E dey clown team wey God destine

KIZITO ★ 的头像
KIZITO ★4 个月前

Alabi!!! I take God beg you no add to my anger this evening 😡😡🤬🤬🤬

toniahukanz_ 的头像
toniahukanz_4 个月前

Na because of westham una dey kiss ? All this relationship people ehn

🌴Ikuku oma nenye ndụ 🪶 ❤️ 的头像
🌴Ikuku oma nenye ndụ 🪶 ❤️4 个月前

After we win the League, she should ensure the closure of strait of humus for 2 days, so you can cry well 😂😂

scaryhourz1 的头像
scaryhourz14 个月前

See wetin you suppose do am😪😪 Assnal fans no suppose happy today 🤦🏻‍♂️🤦🏻‍♂️🤦🏻‍♂️💔💔💔

𝓛𝓸𝓵𝓪 ✨ 的头像
𝓛𝓸𝓵𝓪 ✨4 个月前

I loveyou guys so much. You'll grow old together by God's grace. Nothing will ever come between you

FARUQ 的头像
FARUQ4 个月前

I’m happy for you😒

indispensable David 的头像
indispensable David4 个月前

I too like her 😂 get in jor

Gabriel Chidiadi Olayinka ♣ 的头像
Gabriel Chidiadi Olayinka ♣4 个月前

Na football stuff, which one be the mouth to mouth? 😒 Na every where una go carry this love thing come? 😭😭😭😭😭❤️

Bamidele👨‍💻 的头像
Bamidele👨‍💻4 个月前

Are you sure you're giving her as much joy as she's getting from Arsenal?

ifeanyi ✰ 的头像
ifeanyi ✰4 个月前

Atleast show dey for you this night 😏😂

𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪 🇦🇷 的头像
𝓜𝓪𝓬𝓱𝓪𝓵𝓪 🇦🇷4 个月前

I'm happy for you guys

TOIS 🌴 的头像
TOIS 🌴4 个月前

I no go say my mind

yaga 的头像
yaga4 个月前

1% sad 99% happy Oya na

Chibuike 的头像
Chibuike4 个月前

This man just dey make marriage hungry person and this him wife no get plenty sistas 😭

JayNaija 的头像
JayNaija4 个月前

Westham but una dey do bad things

Kamal 的头像
Kamal4 个月前

Alabi and his wife looks so good together but God is the best of planners

Tobi Sangotola 的头像
Tobi Sangotola4 个月前

Alabi don give Motara 10-shots Nothing una ome tell me

InvinciblePaschal7 🐐 的头像
InvinciblePaschal7 🐐4 个月前

All y'all haters must congratulate us soon 🏆👏🏼 COYG 💪🏼

相关视频