正在加载视频...
视频加载失败
Wetin Ada dey do sef 🤔
31,731 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Solar Heavy1 年前
you might like this

olameeposi1 年前
Dem wan use Ada Cashout for wedding 😂

Chima Destiny1 年前
Ada na the face of the company for all you asking

Francis1 年前
Ada na bench warmer

Table Shaker ❼1 年前
I no dey oo

for/51 年前
Ada must be her father's walking stick.

Lucky Evi1 年前
My name is food 😭😹

Bíg Mario Official 🥶1 年前
Omo Ada just useless for family She no know say she don spoil her reputation for family 😔💔

Maleekberry09🐪1 年前
Ada nah daddy’s daughter no one dares send her message 😂

Maverick1 年前
Ada na Amarachi from Temu Na just Ebube, Ohdi, Amarachi and Dad dey carry this family o The rest came to flex. Emphasis on Ada.
