Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin Baltasarr go cause ehen 😭😂
329,625 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
8 Yorum

imran jubril Gbolahan1 yıl önce
Check this out .. baltasarr don cause already when housemaid wann work for free when she knows baltasarr na your husband 😃😃😃#Baltasar_Engonga

🅿️𝙱̷𝚕̷𝚊̷𝚟̷𝚔̷1 yıl önce
Dem dey give am Opueh

🦉🧘♂️Samuel hope🧘♂️🦉📿1 yıl önce
This part make my day 🥰😂🙏 yarobi

queenlizzie1 yıl önce
This odobodobo guy need to be arrested and locked up down asap

Omolade Adedoyin1 yıl önce
Na that oba Solomon song dey pami 😂😂

S A M U E L1 yıl önce
Nigeria and cruise sha

BARON OF IBADAN1 yıl önce
I know my GOATs 🐐

brolow1 yıl önce
Mummy bilikisu eyin lo ma Su o 😅😂😂
