Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin be this again like this ?😭💔
46,517 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Only Portable can turn everything to content 😂 King of wahala

Portable Mandem Gangster 🇬🇧 🤣🤣🤣🤣

E dey try cover the pain since them no call am for boxing this time around 😭

Omor ola lomi on a different level 😂😂😂

Elizabeth Joyce done enter gbana mood style God abeg o. 😅😅

Aye tuntun Elizabeth Joyce tiwa 🤣🤣🤣🤣

Madness pro max😂😂😂😭 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Olori awon dindinrin 🚫🚫🚫🚫 Olori awon monsters✅️✅️✅️✅️✅️

Potable with der guys

😂😂😂

Hahaha 😂

Swag dey cry 😭 😂

Portable don fra

Who don watch new police story by jackchan back then ....

Egbon yii tisofo 😂😂😂

This their costumes is another thing 😂

Hmmmm

my guy just wan get geng and crew himself wan dey move like Top Boiz but one thing won't allow my guy to slow down All Round Dab toke tile Oya Dab

Portable is really a character 😂😂😭😭

Elizabeth dey plan robbery 😂😂😂

Sango O block

Pretty Mike Sango 😂

Nah only portable dey stream hnn song for him Bar

Uk Boy wa

Na material thing he bought from youkay be this

Now every market day portable Dey rebrand?

😂

😅😅

Portable Oba ara lol pass ewe

Who get this DAB brand self ?
Похожие видео
Sensitive content
Wetin be this? 😭💔😂
$ilva 💸
141,583 просмотров • 11 месяцев назад
Sensitive content
This girl don come again 😭 wetin be this 😂😂
TENIOLA
341,920 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Wetin be this ??💔💔💔
Oyindamola🙄
1,030,752 просмотров • 1 год назад
