Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wetin be this again 🫪🫪🫪🫪

136,628 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von PeTeROfLAgoS
PeTeROfLAgoSvor 1 Monat

Poverty and useless skills 😂😂😂😂

Profilbild von Ray Charles
Ray Charlesvor 1 Monat

Omo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this is not the real shit going on here🤣🤣🤣🤣🤣... If you have seen that movie "Focus"... this is the real life one... a lot of people would leave here with missing items... this one na just distraction 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von TREVOR
TREVORvor 1 Monat

Him throat go first do gbim

Profilbild von Sam
Samvor 1 Monat

It's more impressive that he was able to throw that high.

Profilbild von Stunna 🌊 🥷🏾
Stunna 🌊 🥷🏾vor 1 Monat

E deserve award 🥇 😂

Profilbild von professional bidder
professional biddervor 1 Monat

Sign him up for Guinness book of records

Profilbild von Official Wisekid 🌝
Official Wisekid 🌝vor 1 Monat

The teeth comot ooh check am well 😂😂

Profilbild von trufx_ICT🇳🇬🇸🇳🇨🇲🇬🇭
trufx_ICT🇳🇬🇸🇳🇨🇲🇬🇭vor 1 Monat

See talent wey him fit use Dey play cricket 🏏 Him use dey fool for street😂

Profilbild von Sizzy
Sizzyvor 1 Monat

Teeth are gone 🤣

Profilbild von juud
juudvor 1 Monat

Make he thank God say he survive soon as that thing go up,he don turn deadly projectile wey fit off am immediately

Profilbild von jabarr
jabarrvor 1 Monat

How do you discover this kind of thing?😂😂

Profilbild von MIRAX
MIRAXvor 1 Monat

As ao

Profilbild von Bill
Billvor 1 Monat

I think say na the face wey form for cloud ☁️ him dey try show

Profilbild von GABBY⚽️💶💯
GABBY⚽️💶💯vor 1 Monat

Watin dey sup

Profilbild von Oluwaseun 01
Oluwaseun 01vor 1 Monat

Can he come keep for man utd?

Profilbild von wo I don tire 🤒💔
wo I don tire 🤒💔vor 1 Monat

I'm I the only one who saw what that cloud formed

Profilbild von Joshspot Tv
Joshspot Tvvor 1 Monat

See talent way them they celebrate 😭😭

Profilbild von PredatorFX📈📊📉
PredatorFX📈📊📉vor 1 Monat

Men can easily be satisfied Happy people❤️

Profilbild von CaptainCloudy
CaptainCloudyvor 1 Monat

Poor man pikin

Profilbild von FLENJO_ofAFRICA🌍🇳🇬
FLENJO_ofAFRICA🌍🇳🇬vor 1 Monat

Boiled egg 👀

Profilbild von Olori📌
Olori📌vor 1 Monat

Promote your brand 😂😂 White tees 50k 😂😂

Profilbild von Alukyi's Defender🇬🇭
Alukyi's Defender🇬🇭vor 1 Monat

Is it egg or what ?

Profilbild von MUHEEZ
MUHEEZvor 1 Monat

Happy people ❤️

Profilbild von Jamal Balogun $TOR
Jamal Balogun $TORvor 1 Monat

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von ABG⚔
ABG⚔vor 1 Monat

Somebody shout howw!!!!😂😂😂

Profilbild von Forza
Forzavor 1 Monat

No be juju be dat

Profilbild von Don Steve
Don Stevevor 1 Monat

Follow for follow back immediately

Profilbild von Ebuka G
Ebuka Gvor 1 Monat

Lubbeesh

Profilbild von just_jumah
just_jumahvor 1 Monat

Omo I shout ehhh😂

Profilbild von Bamide Francis💙♥️🇦🇷🇪🇦
Bamide Francis💙♥️🇦🇷🇪🇦vor 1 Monat

Make he go Olympic straight 😂

Profilbild von to God be the glory
to God be the gloryvor 1 Monat

Omo 😂😂

Profilbild von 𝕁𝔸𝕄🅔︎𝕊ʷᵃʸ➪
𝕁𝔸𝕄🅔︎𝕊ʷᵃʸ➪vor 1 Monat

People have some crazy talents

Ähnliche Videos