Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this 😭😭😭😭😂😂
302,448 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Baba assessing the situation like “Omo I better dissapear now before this ones go shift my remaining hairline reach middle” 😂

Na why person dey go him barber 💈 side always to avoid this kinda thing

I don laugh scatter 😹😹 werey even sit down the second time dey trust blind man 😹😹😹 Even make you talk say na prank you no go still touch my hair again 😹😹

This is absolutely hilarious 😂

It’s been a while I laughed dis hard 😂🤣🤣🤣

wow, STEADYBABS weldone bro...I see you ❣️🔥

If you no laugh omo MK I bend

Na that hand for preek finally end am for the guy😂😂😂

Even amidst the struggles we are facing as a country, We still laugh 😂😂😂😂 I go too break person head when you tell me it’s a prank

Person wey suppose don collect better backhand , glasses go scatta for e eyes . Who you wan de play dat Kia rubbish play with , the guy sha calm o , inside this kind hard time na e person get this kind endurance. God is Great 👍
Benzer Videolar
Sensitive content
Wetin be this?😭😭😂
CD2
367,587 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Wetin be this? 😭💔😂
$ilva 💸
141,559 görüntüleme • 8 ay önce
Sensitive content
This girl don come again 😭 wetin be this 😂😂
TENIOLA
341,890 görüntüleme • 1 yıl önce
