Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
302,448 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Baba assessing the situation like โOmo I better dissapear now before this ones go shift my remaining hairline reach middleโ ๐

Na why person dey go him barber ๐ side always to avoid this kinda thing

I don laugh scatter ๐น๐น werey even sit down the second time dey trust blind man ๐น๐น๐น Even make you talk say na prank you no go still touch my hair again ๐น๐น

This is absolutely hilarious ๐

Itโs been a while I laughed dis hard ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

wow, STEADYBABS weldone bro...I see you โฃ๏ธ๐ฅ

If you no laugh omo MK I bend

Na that hand for preek finally end am for the guy๐๐๐

Even amidst the struggles we are facing as a country, We still laugh ๐๐๐๐ I go too break person head when you tell me itโs a prank

Person wey suppose don collect better backhand , glasses go scatta for e eyes . Who you wan de play dat Kia rubbish play with , the guy sha calm o , inside this kind hard time na e person get this kind endurance. God is Great ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Wetin be this?๐ญ๐ญ๐
CD2
367,634 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
This girl don come again ๐ญ wetin be this ๐๐
TENIOLA
341,890 Aufrufe โข vor 1 Jahr
