Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin be this 😂😂😂
487,350 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

That jump and clamp had me in stitches mehn😂😂😂😂😂😂

Who did this to FIFA princess😂😂😂😂😂

God abeg make this man no retire again 😂 just one last dance

🤣🤣🤣

Wetin Messi don use him eye see this world. If toh say him know. Him for retire after last one

Champ don wake 😂

😭😭😭

😂😂😂😂

😄😁😅🤣

Na Una dey reign o 😅

This is Messi chinwo 🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂

AI is getting too dangerous. 😂😂

And this is just the beginning

Messi go regret why he come world cup . Make una leave am abeg 😂😂😂

Heehii go cause trouble one day especially for Nigerians hand cos what in the name of messi chinwo is this🤣

Mk una no allow Messi use eye see this one 🤣😅

🤣🤣🤣

Nigerians won't stop making me laugh😂😂😂

U for use Messi university for back

Abeg which AI fit run this??

🤣😂 plenty mad people dey TikTok, they just don’t know

Harry leave my idolo alone nah abeg.

This one na bini messi

Make Messi no see this video o cos wtf 😂 😂

Messi head suppose no dey house normally 😂

This one na Warri goat 😂

Pesin wey do this thing, na mental asylum straight. 🤣🤣🤣🤣😂

Messi we already knw say ur head no correct

Make una pity this guy na

wahala nor just too much Epa🤣

@VERYYWICKEDMAN

@Gods_Eye come and see oh 😅😅

🙆🙆🙆🙆🙆 😂😂😂😂😂 Otilor

Them suppose pick u first 😂

Describe witchcraft Me: Ronaldo fans 😏

@Inno4Chi 😂
