Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this ๐๐๐
487,392 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

That jump and clamp had me in stitches mehn๐๐๐๐๐๐

Who did this to FIFA princess๐๐๐๐๐

God abeg make this man no retire again ๐ just one last dance

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin Messi don use him eye see this world. If toh say him know. Him for retire after last one

Champ don wake ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐๐

๐๐๐ ๐คฃ

Na Una dey reign o ๐

This is Messi chinwo ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐

AI is getting too dangerous. ๐๐

And this is just the beginning

Messi go regret why he come world cup . Make una leave am abeg ๐๐๐

Heehii go cause trouble one day especially for Nigerians hand cos what in the name of messi chinwo is this๐คฃ

Mk una no allow Messi use eye see this one ๐คฃ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nigerians won't stop making me laugh๐๐๐

U for use Messi university for back

Abeg which AI fit run this??

๐คฃ๐ plenty mad people dey TikTok, they just donโt know

Harry leave my idolo alone nah abeg.

This one na bini messi

Make Messi no see this video o cos wtf ๐ ๐

Messi head suppose no dey house normally ๐

This one na Warri goat ๐

Pesin wey do this thing, na mental asylum straight. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Messi we already knw say ur head no correct

Make una pity this guy na

wahala nor just too much Epa๐คฃ

@VERYYWICKEDMAN

@Gods_Eye come and see oh ๐ ๐

๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐ Otilor

Them suppose pick u first ๐

Describe witchcraft Me: Ronaldo fans ๐

@Inno4Chi ๐
