Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this🤣🤣🤣🤣
87,281 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

E don later kpai dem🤣🤣🤣🤣😂

Stranglè that bird for me!!😂😂😂

See ogbafia for ground lol 😂

Press em neck for me 😂😂😂

This ppl🤣

😂😂😂😂

Even in AI Shitty tunez mumu

Why e no fight burna

Who did this 🤣🤣

Idolo no gree leave manyewu neck oo 😂

Ai go spoiled this world las las 😂

🤣🤣🤣

Una hate dy go far oo ahh 😂😂😂

@Omah_dave 😹😹😹

😂😂😂

Person wey dey fear rat 🐀 una funny Davido no get mind no dey whine urself

The pampers boy 😂😂😂

Una Dey always use Ai create yuna own happiness..

Fc don really fall off, they think we still in 2020 fgs😂💀

🤣

For 2026 guyyy na only Davido fans go wake up say na this kind Ai dem wan Dey write prompt on chai

Lol thanks for posting, I made it

🤣🤣🤣😭

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂💔

Lol 😅

Ahhh

😂😂😂😂

Hahahah Promax wahala

Na that pampers funny pass🤣

🤣🤣🤣🤣

😂

Tunes pampers fit am die
