Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wetin dem dey call this kain egusi soup again? 👀

13,468 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля ☆
☆8 месяцев назад

One of the most unhealthy soap

Фото профиля Sun Jigga
Sun Jigga8 месяцев назад

No oil, no pepper. Ibos dey really suffer o

Фото профиля Banter Mayor ✡️
Banter Mayor ✡️8 месяцев назад

You people will eat this and come online to attack others for what they eat... Nigeria is not a real place

Фото профиля $ O G .
$ O G .8 месяцев назад

Hmm.

Фото профиля EmMyRoZy🇩🇪
EmMyRoZy🇩🇪8 месяцев назад

I still wonder how a girl child won't know how to cook. Egusi wey me fit close eyes cook

Фото профиля TradeWithTutu
TradeWithTutu8 месяцев назад

I know they will try to discourage you, don't listen to them, but you will surely regret it.

Фото профиля Timeless Mindset VX
Timeless Mindset VX8 месяцев назад

This is the main reason I don't eat outside ooh Which kind face fine lol 🤣

Фото профиля PapaWatchBaNo
PapaWatchBaNo8 месяцев назад

The major difference between soup and stew is the amount of liquid and thickness. •Soup: More liquid, lighter, and you can sip or drink part of it. The liquid is a big part of the meal. •Stew: Less liquid, thicker, and richer. So wtf do Nigerians call stew soup

Фото профиля Oracle on-chain
Oracle on-chain8 месяцев назад

Yoruba people kind of Egusi.

Фото профиля 𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒
𝔅𝔦𝔤𝔪𝔞𝔫Wonder🖋🗒8 месяцев назад

Egusi Porridge

Фото профиля ✨ 𝓕𝓪𝓿𝓸𝓻𝓲𝓽𝓮 🎀🦋
✨ 𝓕𝓪𝓿𝓸𝓻𝓲𝓽𝓮 🎀🦋8 месяцев назад

Aunty turn that soup for another pot, add am small water then allow it to boil very well because wetting be this

Фото профиля Peterpound$
Peterpound$8 месяцев назад

@efe_danni01 Egbushi

Фото профиля Elena💚||the lagos shoe plug👌
Elena💚||the lagos shoe plug👌8 месяцев назад

Its sooo thickkkkkk 39-46 65,000

Фото профиля Johnson
Johnson8 месяцев назад

This one looks baby poo

Фото профиля swazy
swazy8 месяцев назад

Porridge egusi

Фото профиля Dewdrop
Dewdrop8 месяцев назад

Yorùbás need to charge for inventing egusi and whoever cooks rubbish like this should be arrested and fined

Фото профиля OMO_ORANGUN_ILE_ILA™
OMO_ORANGUN_ILE_ILA™8 месяцев назад

Egusi Elemi Meje

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh8 месяцев назад

Una go just Dey cook rubbish

Фото профиля Hera 🦚🤍
Hera 🦚🤍8 месяцев назад

Egusi soup ❌ Egusi portage ✅

Фото профиля @Abdulwasii
@Abdulwasii8 месяцев назад

This egusi looks like 1 wey go purge belle

Фото профиля williy
williy8 месяцев назад

Person intestine go tumble for this soup, toilet go be your best friend

Фото профиля 🏝️khaid 🥇🧘
🏝️khaid 🥇🧘8 месяцев назад

Kon be like say them shit 💩 for pot

Фото профиля BOARDMAN 📌
BOARDMAN 📌8 месяцев назад

I'm salivating already..

Фото профиля Eboh wilson Gp
Eboh wilson Gp8 месяцев назад

The Yoruba kind and it’s pretty yummy

Фото профиля Peace Thomas
Peace Thomas8 месяцев назад

This soup go quick spoil ooo 😂

Фото профиля AirBus
AirBus8 месяцев назад

I can bet this Egusi soup no done at all, raw soup

Фото профиля Ceje Max
Ceje Max8 месяцев назад

Madam Wetin be this?

Фото профиля Oracle001
Oracle0018 месяцев назад

EGWUSI PORRIDGE 🌚

Фото профиля 𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴
𝑇Ꮒě𝐨🍃ⅆ𝐨𝔯ě🥀🌴8 месяцев назад

Nah people wey go chop am I Dey pity 😪dem go podge wetin no good

Фото профиля Nwaukwa Ebenezer
Nwaukwa Ebenezer8 месяцев назад

You eat this and you will be married to your toilet for the next two weeks

Фото профиля WATCHER ⚔️
WATCHER ⚔️8 месяцев назад

It’s still called egusi soup

Фото профиля CHÍSỌ̀M EMEKA 🌐🏳️
CHÍSỌ̀M EMEKA 🌐🏳️8 месяцев назад

This one na creme de la creme 😂

Фото профиля bangerX
bangerX8 месяцев назад

Yariba egusi. It can never be Igbo Egwusi

Похожие видео