Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin dem dey train for abeg? 😭
31 Yorum

The second guy off me 💀😭😂😂😂

He shout Jesus 😭

Exactly 😅 😂😂😂😂 you heard it too.

Lmao 🤣

😭😂

‘Jesus’ 😭😭😭😂😂😂

Stamina mina ehe

All this one nor concern gun

Just one groundnut😎

All these one no matter for heaven sha

Wipe am Kóboko Abeg

Na so internal bleeding dey start small small

The last guy wan craze

How to lift a girl up and knack her till her leg is shaking Lmao 😂

That guy burst cry 😭😂😂😂

This training nah for people wey chop well...

I hope this tall guy throwing punches was also punched.

Kickboxing

For naija ??? Hmmm.. dem go just spoil your kidney with kick for nothing 😂

Destroying the inner organs 🤦♂️

Na war? Wetin be this 😂😂😂😂

Make una call him mama oh b4 dem send am go meet Jesus

😂😂😂😭

If him like. Make him carry GP thank, one bullet is okay

Even Jesus no receive this kind of beating when he was carrying the cross

Modern Gladiators, that second guy na my giy

🤣

No be blood of Jesus I hear for the bar ground so?😂

I rebuke this gym center

The second guy shouted jesus 🤣🤣🤣

🚂✨ Check out our Railroad Crossing Keychain! Perfect for train lovers and collectors alike. 🚦 🛤️🔑 Get yours today and stay on track in style. #RailroadCrossing #Keychain #TrainLovers #Collectibles
