Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin dem dey train for abeg? ๐ญ
31 Kommentare

The second guy off me ๐๐ญ๐๐๐

He shout Jesus ๐ญ

Exactly ๐ ๐๐๐๐ you heard it too.

Lmao ๐คฃ

๐ญ๐

โJesusโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

Stamina mina ehe

All this one nor concern gun

Just one groundnut๐

All these one no matter for heaven sha

Wipe am Kรณboko Abeg

Na so internal bleeding dey start small small

The last guy wan craze

How to lift a girl up and knack her till her leg is shaking Lmao ๐

That guy burst cry ๐ญ๐๐๐

This training nah for people wey chop well...

I hope this tall guy throwing punches was also punched.

Kickboxing

For naija ??? Hmmm.. dem go just spoil your kidney with kick for nothing ๐

Destroying the inner organs ๐คฆโโ๏ธ

Na war? Wetin be this ๐๐๐๐

Make una call him mama oh b4 dem send am go meet Jesus

๐๐๐๐ญ

If him like. Make him carry GP thank, one bullet is okay

Even Jesus no receive this kind of beating when he was carrying the cross

Modern Gladiators, that second guy na my giy

๐คฃ

No be blood of Jesus I hear for the bar ground so?๐

I rebuke this gym center

The second guy shouted jesus ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐โจ Check out our Railroad Crossing Keychain! Perfect for train lovers and collectors alike. ๐ฆ ๐ค๏ธ๐ Get yours today and stay on track in style. #RailroadCrossing #Keychain #TrainLovers #Collectibles
รhnliche Videos
Sensitive content
See wetin dem dey do for person burial ceremony, God abeg ๐ณ๐โโ๏ธ
D3VID ๐ข
75,857 Aufrufe โข vor 5 Tagen
Make una kon see wetin Trinity dey do! God abeg oo ๐ญ๐ญ
TENIOLA
152,299 Aufrufe โข vor 10 Monaten
