正在加载视频...
视频加载失败
Wetin ikorodu do una ??? 😂
87,087 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

It’s not expensive but when you wan collect am, your family members help you.. Oya nau

Most of the people commenting here are poor with a poor mentality Make he carry the 3 million go ikate?? People rent house for 20 million + and them never die

Listen to what he said last, he said her papa, siblings and friends dey support ham. You wey no get helper , shey you don see say no be everything wey you see online you go dey copy.

Atleast ikorodu people no dey swim go bathroom

You dy explain give poor people? Even me sef I poor but anyday I pocketwatch another man, make person gimme slap 👋. No be human being dy pay even up to 50m for Lagos? Dem get two heads? lol. All fingers ain’t the same

You see that support systems he mentioned that is what many of us need and we will do well.

He makes 10k daily in computer village. 10k x 25 days x 12 Months = 3M Utility bills, Transport fair, FEEDING, airtime/data, Estate dues, Lawma, weren't added.

Waste of money

Until when e reach to renew the rent body go tell you. Renting this kind of apartment when no be say you don ready to settle down is a serious financial mistake. Even if you earn 10m net a year staying 3m apartment is a serious financial mistake for this current Nigeria economy

Alot of people ar suffering thinking they are living life.. when you get to age 40-45 you start looking like someone at the age 75.. Some people are working in ikaje for example they will be staying in ijoko agbado inside bush deep deep oo all because of cheap house..

Dem just dey beef that area

Na that support system some of us need

Anywhere wey go give you comfort & happiness stay there ooo

He talks too much smh 🤦♀️

But wetin concern us with all this shaleye

You say explain all this to people way no add any value to your life ina eeee

😂 You too de defend that place o

Come buy the 3million for Akr first.😂 mumu man

Why dem dey beef that area abeg ?

What does he do in computer village be like i go dey interested

This boy make I come leave with you

lol 😂

Watin ikorodu do una

Wahala Promax 😄

This house no fit pass 1.5 make una get out

@AmusanTomisin

Your landlord right now

Lynus 😂😂😂😂

People that are commenting build a house not everyone is obsessed with building houses.. even in developed countries citizens barely build houses just live your comfortable apartment till you die.. you die your house won’t go with you.. to me building houses is not all that biko

No part of lagos wey u gonsee 3m plot of land o...unless na shrine dem sell for u or dem scam u

Why is the kitchen door opposite the bedroom door?

Thank God say you get better family

Good, na to put on dvmb girl with big yansh for house give am belle
