Loading video...
Video Failed to Load
Wetin man do him follow man
22,538 views • 5 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

This one off me sha !!! But no wam the guy go heal and anyhow e wan treat woman I support

Person wey I be. Assuming that boy wey call na my friend. Na two babes I go carry for am that night make he knack lol.

Omo I no dey sure e go help am in anyway

“See the monsters you made”

The two boys na better simp. The victim let women (human being) control him emotions reach the extent you don't know when to end the call. The other mumu boy let woman dey control am.

Omo I think he really loved the girl

This guy na stupid guy… your fellow man 🤦🏻♂️ he’s really mad 😡

Some guys are just like that They don’t really care about how the other people feel

Like I always say It is the men that are to blame for all this nonsense we see from relationships nowadays To him it's a flex what he's doing Feeling like alpha male cos you're with another man's babe lol He disrespected the guy, bruised his ego Now guys will laugh it off

You fit get money make you still get low self esteem

I fell in love once in 2023 my whole life, Omo me as fine Boy In Campus girls da run follow me, I never wear Pam or sandals to school only new shoes my guys all in order Na we get the whole town , the girl did this to me , love is weakness I feel free being emotionally heartless

Some boys deserve beąting both the caller and the receiver. Call a girl twice she don’t pick. Lock up, as a man be ready for anything in life. Money or not, you should have a rugged mentality. There’s no shortage of beautiful women. Know yourself as a man‼️‼️‼️‼️✌️

Boys that like to fall the hand of another boy annoys me a lot. Then for school when you Dey form wetin you no be men go come jump on you so that make you prove that point. 96 % clashes in school na because of clowns like this

The guy no get self respect … e should have ended when another guy picked the call

The joy of this is that the guy is free from her nonsense and the guy answering her phone will leave her then you can knack her until you find another babe

Warey them go still use same spoon serve the bobo him dy feel like Merlin Na that other bobo get time dy call am

The guy wey call na simp but the one wey pick the call is more of a simp😅😅😅😅

It's your girlfriend's responsibility to set boundaries, and cut off from other men,‼️not you a growing up man with hairs in your center nyash🔥🌚💔to be warning your fellow men.😭😂

My brother move on, she will regret it, I was once in your shoes. When you called your girl and another pick the call just No that the relationship has ended long time ago

Weak man

The guy wey call na him mess up You call person he no wan talk wey you fashi her papa you dey dey cry give another man.. the other guy too na loser na why he Dey fall he fellow guy hand because of woman

This scenario no fit happen Women are really so many You will always meet a fine and a virgin one(if you want)

The guy Dey feel like Merlin 😂

The guy go cry 😭 E never reach to end the call

Villains are made

Men suffer for taking what God created for fun and to make babies too serious.

This guy can successfully pass as brain jotter’s senior brother. lol

He saw signs but he still decide to wait for wonders. Well there it is WONDERS🤣

Simp ability , most men don’t live longer all bcus say you wan oppress person

Weere say haaa 😂

They killed his ego

Watin Dey surprise you?? Some boys really think say them own woman

Nah the babe first put I’m for settings. But the guy self too de attached. E say the girl de on him dick ke 😂😂😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
Wetin man do man ?😭😂💔
Oyindamola🙄
154,024 views • 1 year ago
