Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin Portable and Akpi dey do 🤣🤣🤣
11 Kommentare

⚽️ CDQ ⚽️vor 1 Jahr
Can you da’wo reach me??

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
🤣🤣

Solar Heavyvor 1 Jahr
perfect beach vibes

Blessingsvor 1 Jahr
Portable no dey hear word say may he no they find trouble again he don go police station pass show this year 🙄 😹

Demmy Of Lagos.....Lhomi Autosvor 1 Jahr
Portable weh just escape one case still want enter another with efcc,bobo yii sha

GENIE™️ 💰🧞vor 1 Jahr
portable go beat akpi.....make efcc sha wait make Dem fight finish before Dem carry am

Oke Abdulrahmanvor 1 Jahr
They even push akpi away to pick money 🤣🤣🤣🤣🤣

Ọmọ Akinvor 1 Jahr
dem don fight finish?

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸vor 1 Jahr
No

CHILDofBEATRICEvor 1 Jahr
And Efcc de see as dem de rubbish our naira, shame on efcc

Olugbenga Ajayivor 1 Jahr
😂😂😂 portable na typical street boy mehn
