Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wetin this guy dey do? 😭

632,156 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Bluebutter❄️
Bluebutter❄️vor 1 Jahr

Pome wah? "Pomae-gee-are-a-knight"

Profilbild von Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹
Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹vor 1 Jahr

I hate that social media money has made a lot of adults lose their senses. All for views you’re eating this and sweating like Christmas goat.

Profilbild von Ultra ⚡
Ultra ⚡vor 1 Jahr

How dem take dey see money sef to dey do all these yeye food contents

Profilbild von Ọládìmẹ́jì😎😡
Ọládìmẹ́jì😎😡vor 1 Jahr

@Fwdeyvid So the werey eat the bread with that sweat on it 💔

Profilbild von Wale 👽
Wale 👽vor 1 Jahr

“Even after eating you were still hungry” as how now ?

Profilbild von TSV STUDIOS
TSV STUDIOSvor 1 Jahr

He should keep his beard and eventually he'll become Nigeria's Beard Meets Food Goy

Profilbild von ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT)
ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT)vor 1 Jahr

Ritualist

Profilbild von Átu
Átuvor 1 Jahr

He no chop am finish, he go pause the video come keep half of the food. Nothing changed on the table

Profilbild von Hamxher_01
Hamxher_01vor 1 Jahr

Na baby oil he rub for body????

Profilbild von DADDY DABz 👶
DADDY DABz 👶vor 1 Jahr

I hope you people know this is NOT content. This is a disease. He’s literally endangering himself without knowing. Gluttony is a THING …. A serious thing

Profilbild von Fc 4L🖤🦅
Fc 4L🖤🦅vor 1 Jahr

Na less for here 😂

Profilbild von Esen
Esenvor 1 Jahr

The oil on his body, was it from the frying the fish!

Profilbild von Bondhaven
Bondhavenvor 1 Jahr

E no fit do reach the guy wey dey download everything

Profilbild von Quinn
Quinnvor 1 Jahr

No man, born of a woman can finish his quantity of fish alone

Profilbild von ASSIGNMENT🪖🌍
ASSIGNMENT🪖🌍vor 1 Jahr

Nah juju e dey use chop those food As he dey chop ham the foods dey go someone else stomach 💨

Profilbild von Amos Soma
Amos Somavor 1 Jahr

That plate looks like a mission, not a meal. Man’s sitting there like he’s about to sign a treaty with the fish before devouring it. The confidence alone deserves a standing ovation, because no regular stomach is walking out of that fight untouched. Bread, fish, and boldness on one plate — pure madness served hot.

Profilbild von KDB❤️🍁
KDB❤️🍁vor 1 Jahr

Killing himself slowly

Profilbild von Joshua
Joshuavor 1 Jahr

Say na two slices of bread😂😂

Profilbild von king paramiks
king paramiksvor 1 Jahr

Unhealthy eating + unhealthy combo of food = disaster waiting to happen soon

Profilbild von Jermaine
Jermainevor 1 Jahr

Na this kind content I wan do but I no get money 💔😔

Profilbild von 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈vor 1 Jahr

Some ppl go just dey chop like buffalo 🦬

Profilbild von DefiBNS
DefiBNSvor 1 Jahr

Criminal, u wey them suppose jail y person go dey chop like this

Profilbild von ezege
ezegevor 1 Jahr

If u really wan go far for Nigeria just try insane things cause wetin be this

Profilbild von Boluwatife 🙂‍↔️
Boluwatife 🙂‍↔️vor 1 Jahr

Bread wey don touch sweat 🙆🏼‍♂️

Profilbild von BRO FIDEL
BRO FIDELvor 1 Jahr

C as one person chop a full mammy water and bread thank God 4 dis government

Profilbild von KUMARI
KUMARIvor 1 Jahr

When whites see this video now they go dae reason black people wan kind Which kind thing be this one now ? Why you go dae chop like thief ?

Profilbild von iamNej
iamNejvor 1 Jahr

Make e no cause issues for am oh

Profilbild von Elena💚||Elena sneakers and shoes
Elena💚||Elena sneakers and shoesvor 1 Jahr

They should arrest this guy and the other one 42-46 36,000

Profilbild von King_Timmy👑 | AI Ads
King_Timmy👑 | AI Adsvor 1 Jahr

The problem is not the quantity of food but the fact that he puts the food on he’s sweaty body.

Profilbild von Wolf 🐺
Wolf 🐺vor 1 Jahr

This is the gluttony that was talked about in the bible 😭😭 tf

Profilbild von Cross & Stride
Cross & Stridevor 1 Jahr

Po-me-de-gy-ya-re-night

Profilbild von OSKA 🔋
OSKA 🔋vor 1 Jahr

No worry, very soon him go chop whale

Profilbild von ADUNNI✨
ADUNNI✨vor 1 Jahr

@Tido910

Profilbild von That Last born 🦅
That Last born 🦅vor 1 Jahr

No dey post this kind video reach my TL

Ähnliche Videos

Wetin this guy dey always smoke 😭😂
0:24

Sensitive content

Wetin this guy dey always smoke 😭😂

Gemini

62,523 Aufrufe • vor 1 Monat