Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wetin this guy dey do? 😭

632,156 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Bluebutter❄️
Bluebutter❄️1 год назад

Pome wah? "Pomae-gee-are-a-knight"

Фото профиля Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹
Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹1 год назад

I hate that social media money has made a lot of adults lose their senses. All for views you’re eating this and sweating like Christmas goat.

Фото профиля Ultra ⚡
Ultra ⚡1 год назад

How dem take dey see money sef to dey do all these yeye food contents

Фото профиля Ọládìmẹ́jì😎😡
Ọládìmẹ́jì😎😡1 год назад

@Fwdeyvid So the werey eat the bread with that sweat on it 💔

Фото профиля Wale 👽
Wale 👽1 год назад

“Even after eating you were still hungry” as how now ?

Фото профиля TSV STUDIOS
TSV STUDIOS1 год назад

He should keep his beard and eventually he'll become Nigeria's Beard Meets Food Goy

Фото профиля ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT)
ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT)1 год назад

Ritualist

Фото профиля Átu
Átu1 год назад

He no chop am finish, he go pause the video come keep half of the food. Nothing changed on the table

Фото профиля Hamxher_01
Hamxher_011 год назад

Na baby oil he rub for body????

Фото профиля DADDY DABz 👶
DADDY DABz 👶1 год назад

I hope you people know this is NOT content. This is a disease. He’s literally endangering himself without knowing. Gluttony is a THING …. A serious thing

Фото профиля Fc 4L🖤🦅
Fc 4L🖤🦅1 год назад

Na less for here 😂

Фото профиля Esen
Esen1 год назад

The oil on his body, was it from the frying the fish!

Фото профиля Bondhaven
Bondhaven1 год назад

E no fit do reach the guy wey dey download everything

Фото профиля Quinn
Quinn1 год назад

No man, born of a woman can finish his quantity of fish alone

Фото профиля ASSIGNMENT🪖🌍
ASSIGNMENT🪖🌍1 год назад

Nah juju e dey use chop those food As he dey chop ham the foods dey go someone else stomach 💨

Фото профиля Amos Soma
Amos Soma1 год назад

That plate looks like a mission, not a meal. Man’s sitting there like he’s about to sign a treaty with the fish before devouring it. The confidence alone deserves a standing ovation, because no regular stomach is walking out of that fight untouched. Bread, fish, and boldness on one plate — pure madness served hot.

Фото профиля KDB❤️🍁
KDB❤️🍁1 год назад

Killing himself slowly

Фото профиля Joshua
Joshua1 год назад

Say na two slices of bread😂😂

Фото профиля king paramiks
king paramiks1 год назад

Unhealthy eating + unhealthy combo of food = disaster waiting to happen soon

Фото профиля Jermaine
Jermaine1 год назад

Na this kind content I wan do but I no get money 💔😔

Фото профиля 𝐓𝐎𝐁𝐈
𝐓𝐎𝐁𝐈1 год назад

Some ppl go just dey chop like buffalo 🦬

Фото профиля DefiBNS
DefiBNS1 год назад

Criminal, u wey them suppose jail y person go dey chop like this

Фото профиля ezege
ezege1 год назад

If u really wan go far for Nigeria just try insane things cause wetin be this

Фото профиля Boluwatife 🙂‍↔️
Boluwatife 🙂‍↔️1 год назад

Bread wey don touch sweat 🙆🏼‍♂️

Фото профиля BRO FIDEL
BRO FIDEL1 год назад

C as one person chop a full mammy water and bread thank God 4 dis government

Фото профиля KUMARI
KUMARI1 год назад

When whites see this video now they go dae reason black people wan kind Which kind thing be this one now ? Why you go dae chop like thief ?

Фото профиля iamNej
iamNej1 год назад

Make e no cause issues for am oh

Фото профиля Elena💚||Elena sneakers and shoes
Elena💚||Elena sneakers and shoes1 год назад

They should arrest this guy and the other one 42-46 36,000

Фото профиля King_Timmy👑 | AI Ads
King_Timmy👑 | AI Ads1 год назад

The problem is not the quantity of food but the fact that he puts the food on he’s sweaty body.

Фото профиля Wolf 🐺
Wolf 🐺1 год назад

This is the gluttony that was talked about in the bible 😭😭 tf

Фото профиля Cross & Stride
Cross & Stride1 год назад

Po-me-de-gy-ya-re-night

Фото профиля OSKA 🔋
OSKA 🔋1 год назад

No worry, very soon him go chop whale

Фото профиля ADUNNI✨
ADUNNI✨1 год назад

@Tido910

Фото профиля That Last born 🦅
That Last born 🦅1 год назад

No dey post this kind video reach my TL

Похожие видео

Wetin this guy dey always smoke 😭😂
0:24

Sensitive content

Wetin this guy dey always smoke 😭😂

Gemini

62,523 просмотров • 1 месяц назад