Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Wetin this guy dey do? 😭

632,156 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Bluebutter❄️ profil fotoğrafı
Bluebutter❄️1 yıl önce

Pome wah? "Pomae-gee-are-a-knight"

Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹 profil fotoğrafı
Òréke_Lẹ́wà ☺️🌹1 yıl önce

I hate that social media money has made a lot of adults lose their senses. All for views you’re eating this and sweating like Christmas goat.

Ultra ⚡ profil fotoğrafı
Ultra ⚡1 yıl önce

How dem take dey see money sef to dey do all these yeye food contents

Ọládìmẹ́jì😎😡 profil fotoğrafı
Ọládìmẹ́jì😎😡1 yıl önce

@Fwdeyvid So the werey eat the bread with that sweat on it 💔

Wale 👽 profil fotoğrafı
Wale 👽1 yıl önce

“Even after eating you were still hungry” as how now ?

TSV STUDIOS profil fotoğrafı
TSV STUDIOS1 yıl önce

He should keep his beard and eventually he'll become Nigeria's Beard Meets Food Goy

ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT) profil fotoğrafı
ARINZE🏁(Josh_Dimes on YT)1 yıl önce

Ritualist

Átu profil fotoğrafı
Átu1 yıl önce

He no chop am finish, he go pause the video come keep half of the food. Nothing changed on the table

Hamxher_01 profil fotoğrafı
Hamxher_011 yıl önce

Na baby oil he rub for body????

DADDY DABz 👶 profil fotoğrafı
DADDY DABz 👶1 yıl önce

I hope you people know this is NOT content. This is a disease. He’s literally endangering himself without knowing. Gluttony is a THING …. A serious thing

Fc 4L🖤🦅 profil fotoğrafı
Fc 4L🖤🦅1 yıl önce

Na less for here 😂

Esen profil fotoğrafı
Esen1 yıl önce

The oil on his body, was it from the frying the fish!

Bondhaven profil fotoğrafı
Bondhaven1 yıl önce

E no fit do reach the guy wey dey download everything

Quinn profil fotoğrafı
Quinn1 yıl önce

No man, born of a woman can finish his quantity of fish alone

ASSIGNMENT🪖🌍 profil fotoğrafı
ASSIGNMENT🪖🌍1 yıl önce

Nah juju e dey use chop those food As he dey chop ham the foods dey go someone else stomach 💨

Amos Soma profil fotoğrafı
Amos Soma1 yıl önce

That plate looks like a mission, not a meal. Man’s sitting there like he’s about to sign a treaty with the fish before devouring it. The confidence alone deserves a standing ovation, because no regular stomach is walking out of that fight untouched. Bread, fish, and boldness on one plate — pure madness served hot.

KDB❤️🍁 profil fotoğrafı
KDB❤️🍁1 yıl önce

Killing himself slowly

Joshua profil fotoğrafı
Joshua1 yıl önce

Say na two slices of bread😂😂

king paramiks profil fotoğrafı
king paramiks1 yıl önce

Unhealthy eating + unhealthy combo of food = disaster waiting to happen soon

Jermaine profil fotoğrafı
Jermaine1 yıl önce

Na this kind content I wan do but I no get money 💔😔

𝐓𝐎𝐁𝐈 profil fotoğrafı
𝐓𝐎𝐁𝐈1 yıl önce

Some ppl go just dey chop like buffalo 🦬

DefiBNS profil fotoğrafı
DefiBNS1 yıl önce

Criminal, u wey them suppose jail y person go dey chop like this

ezege profil fotoğrafı
ezege1 yıl önce

If u really wan go far for Nigeria just try insane things cause wetin be this

Boluwatife 🙂‍↔️ profil fotoğrafı
Boluwatife 🙂‍↔️1 yıl önce

Bread wey don touch sweat 🙆🏼‍♂️

BRO FIDEL profil fotoğrafı
BRO FIDEL1 yıl önce

C as one person chop a full mammy water and bread thank God 4 dis government

KUMARI profil fotoğrafı
KUMARI1 yıl önce

When whites see this video now they go dae reason black people wan kind Which kind thing be this one now ? Why you go dae chop like thief ?

iamNej profil fotoğrafı
iamNej1 yıl önce

Make e no cause issues for am oh

Elena💚||Elena sneakers and shoes profil fotoğrafı
Elena💚||Elena sneakers and shoes1 yıl önce

They should arrest this guy and the other one 42-46 36,000

King_Timmy👑 | AI Ads profil fotoğrafı
King_Timmy👑 | AI Ads1 yıl önce

The problem is not the quantity of food but the fact that he puts the food on he’s sweaty body.

Wolf 🐺 profil fotoğrafı
Wolf 🐺1 yıl önce

This is the gluttony that was talked about in the bible 😭😭 tf

Cross & Stride profil fotoğrafı
Cross & Stride1 yıl önce

Po-me-de-gy-ya-re-night

OSKA 🔋 profil fotoğrafı
OSKA 🔋1 yıl önce

No worry, very soon him go chop whale

ADUNNI✨ profil fotoğrafı
ADUNNI✨1 yıl önce

@Tido910

That Last born 🦅 profil fotoğrafı
That Last born 🦅1 yıl önce

No dey post this kind video reach my TL

Benzer Videolar

Wetin this guy dey always smoke 😭😂
0:24

Sensitive content

Wetin this guy dey always smoke 😭😂

Gemini

62,523 görüntüleme • 1 ay önce