Loading video...
Video Failed to Load
Wetin Very dark man ever do this guy abeg ? 🤦♂️
117,401 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Graduate🎓1 year ago
Forget about this guy and Verydarkman, how we go take get money do Christmas

kabiru sokoto1 year ago
Vdm still d do him background check on the guy..him playlist too small for vdm to listen

queenlizzie1 year ago
He be like say na that community money dey pain this guy

Divaberry1 year ago
I don’t even like both of them

Kingsley⚽️🏀💚1 year ago
I no dey ever watch this guy video reach the end.

BigPEACE1 year ago
This one just want blow with VDM name

Ogu Babafemi Okechukwu, B.Sc. (Pol. Science)1 year ago
VDM face show pass him own. Na why he Dey hate.😭

Big Tim🃏1 year ago
Since he Comot big brother Naija he’s not been the same

Collins1 year ago
VDM never get him time na why he de misbehave.

GeniusHawlah 👨💻1 year ago
E get wetin dey pain this one sha...person go don see am.
