正在加载视频...
视频加载失败
Wetin VeryDarkMan do this boy ?? I don da! 😭💔😂
32 条评论

If VDM punçħ this one teeth all the remaining teeth go remove Allah wallahi 😂

1 mins videos Under 5 seconds you don comment laughing emoji 🤦

Yoru-illiterate Yoru-agbero Yoru-tout Yoru-thug

I like the way he pronounces VDM 😂😂 “veh dark ma” 🤣🤣

You sure say this guy well soo ... ok because vdm dey intrude for big matters, so that's the reason he should stand in war front

This is my only celeb 😭😭😭😭

English, piging English don get accident for this guy mouth

You must get china mouth 👄 na Very dark man 👨 😂😂🥹

Lmao 😂😂 " you sell fake China phone, you must get china mouth too" 😂😂😂 My people just have Data 😂 🤌🏻

@Samuel953795381 Take care of yourself first. No dey shook mouth for every matter. Your teeth 🦷 never recover from the previous matter u done dey shook mouth for another one.

This one wan trend 😂😂😂 You reach to talk to VDM?😂 THIS GUY NA CRUISE

Laugh wan k!ll me abeg😂😂…kesari dey pami

"veh dark mah" 😂😂😂

I think say he been go fix teeth 😂😂

All what hi said is true make VDM comë oût

But I agree. If we wan fight war make vdm Dey front 😂😂😂

E say na VDM go dey front with what exactly 😂😂😂😂

Wahala just dey sup from every angle 😂

Wetin this guy smØke Bross 😂 😂

Shebi one dentist fix this werey teeth one time like that 😂😂

No be this guy dey ask for shina cana last 2 weeks? 😭😂

English na ur mate 😅😅😔 "so donald trump have listed the list of killng shush member"

Very dark man❌ Very dag mar ✅ 😹

@snowcell_nino @EzeGeorge_ @ItsDjJed

Omoh 😂😂

I just wasted my time watching this

This one sha wan use VDM trend

This guy dey kee me😂

Jesu oko ijo 😭

I can’t help but keep laughing throughout the whole video

These two ehn

😂😂
相关视频
Sensitive content
See Wetin VeryDarkMan dey do😭💔
Oyindamola🙄
88,790 次观看 • 1 个月前
Sensitive content
Omoh, wetin Verydarkman go cause for this country enh! GehGeh don come for Nons Miraj😭😭
TENIOLA
396,380 次观看 • 1 年前
