Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Wetin Wizkid put for this song ??🤯🔥🦅

587,878 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

RUTH 🇨🇦 profil fotoğrafı
RUTH 🇨🇦1 yıl önce

Check out:

Wizkid FC profil fotoğrafı
Wizkid FC1 yıl önce

As you dey happy now. You no like am ?

Joshua Rhodes𝕏🐾🔥 profil fotoğrafı
Joshua Rhodes𝕏🐾🔥1 yıl önce

This your belly fit swallow steering wheel sha

Cleverly 💐 profil fotoğrafı
Cleverly 💐1 yıl önce

Ruth don use fufu money car

JBRANDY profil fotoğrafı
JBRANDY1 yıl önce

You be FC or 30 BG … no Dey confuse Elon.

LION 30BG🦁🇧🇪 profil fotoğrafı
LION 30BG🦁🇧🇪1 yıl önce

This one no get sense mk una no take am serious

old_sojar profil fotoğrafı
old_sojar1 yıl önce

Shaaaa drive carefully, I no know wetin dey sweet u for this quack song 🙄🙄🙄🙄

🦉🧘🏽‍♂️terbz🧘🏽‍♂️ profil fotoğrafı
🦉🧘🏽‍♂️terbz🧘🏽‍♂️1 yıl önce

See as your belle big😂😂 The clothes no fit cover am Stop fufu, you say no😭

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅1 yıl önce

You sef ba wizkid fan no Dey lie

Chief💥 ⛓️ profil fotoğrafı
Chief💥 ⛓️1 yıl önce

No vex, you get belle?

Benzer Videolar