Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
We’ve got a Chelsea fan here, please wait for it 🤣🤣🤣
26,529 görüntüleme • 8 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The guy say “Carnage” remote say “ehn” 🤣🤣🤣

Ahhh.. I don die that guy go curse you when he change the money 🤣.. as he say he wan use am buy the next match ticket I burst laugh 😂

Remote nah werey I swear, him don run Michael street 🤣🤣

25 pennies That’s £0.25🤣

E don tay we I c a savage like dis dude. Guy u too wicked. 500 ngn for 5 pnd🤣🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭

Remote there's God ooooooo

Remote, God will judge you.😀😀😀😀

U dey use ur career play😂

Dem fit arrest for forcing word out of him in ignorance

Remote dey craze 😂😂 why u go dey whine the boy 😂

Lol 😆 remote you be mad man walahi

🤣🤣🤣🤣🤣😂😂 Ur heaven na view once

This na ewu 😆

lol 😂

O ni kure 😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁

😂😂😂

😂😂😂

Your life don spoil 😂

Oncho

Help me free dis boy abeg no kill me 😂😂😂

Omo buu ni eh remote 😆 🤣

Hope say u collect £500 from him hand ?

You be baba werey😂 , I love you ❤️

Una normal like this 😂😂

😂😂😂😂

This @iamremote_ head no correct oh

Lolz

😂

😭😭😭💔

Hehe 😅 😅

Omo

Remote O O de beru Olorun 😂😂😂😂

😂😂😂😂

You are a Fooooooooooooool!!!!!!!😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
