Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Weytin baba Ibeji do no good true true 😂
Комментарии: 54

First time them go show landlord face and e happens to be who I sabi for my former hood The Egbon na correct person big time 💯

Sharp

Everybody don talk make i hear baba beji side before i judge 😂

He no deny any of the allegations

He say the woman born plier 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Nah fool 😂

He sure me say all of them go still collect, one after the other cos baba Ibeji na savage 😂

@adekojosamuel11 I swear 😂

lol 😂 mutuals?

Make dem join hands help ham pack him load😂

He too do abeg 😂

Person papa na dildo this one crack me up lolz 😆 🤣 😂

Nah one short man he call dildo 😂

@Diginee3 Na dwarf ooo😹

@Diginee3 😂😂

Have you been looking for where to get your quality wristwatches? join my telegram channel Channel now

Baba ibeji crime plenty for that compound

😂😂😂 Baba Beji

@TheProlific_ 😂😂

My guy don enter wahala.... but he will still finish them all😂

😂😂

How did this guy convince everybody I this compound to act skit with him

Dem suppose kill am nii

Weytin he do now 😂

For calling person papa “dildo” 😂😂

I dey YouTube to see baba beji reply tru tru werey ni baba beji 😂

@driz_fundz1 😂😂

He still point the man say na small thing dey vex am 😩😂

😂😂😂 U won’t wanna miss premium laughter😂 Baba keep cooking them

Hopefully he gave them what dey want 😂😂😂

Watch the full video here

Well I like that fact say him accept all the allegations 😂😂😂

🤣🤣

😂 Nah small thing dey vex baba Ibeji

Mr Enriched, waiting for Baba Ibeji's response o.🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

Baba ibeji never talk anything bad na

You no real 😂

🤣😅😂

If only this video get title, e for make my search easy 😂

All the thing wey baba ibeji talk no good make we no lie 😂

That man wicked 😂

Time done reach to crucify baba ibeji.... Man went extreme. Landlord own pain me, "if him time done reach make e dey go"... Man gat no chills.

🤣🤣

😂😂😂

I don hear from everyone side of the story, true true Wetin Baba ibeji do no good 🤣🤣🤣

😂😂

The video no end here baba ibeji go still yab dem😂😂

😂

Baba ibeji na terror for that compound

I swear 😂

This werey still point the small thing out 🤧😩😩

😂😂😂😂

D guy na werrey

Real one o
