Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What a baller, Valentin Barco
30,977 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

If you prefer Barco to Enzo React 😃

Alonso wan kill me with diabetes this season

The boy no dey play like him age... He dey play like say him get 2 decades of experience.. he is ready.. Wetin dey sweet me nah how him dey cover to Chav when him attack, him go auto cover the LB and him dey mark to spaces like say nah small thing.. I no get word again. Him good abeg.

We Dey unbox players too😄😄😄

He was involved in that second goal well

Fabregas reborn

Can he replace Enzo

Let’s put aside Argentine saga. Barco is a gem I saw the game yesterday and he did some things and I was like waaaat. He controls the midfield like a pro.

He is not physically fit though. Maybe over time he will get stronger. One thing is for sure, his technical abilities are top notch and that’s a solid reason to trust him.

He should have gotten an assist if estavo was clinical

I've always said this. Enzo was holding us back. This guy has everything over Enzo just that the hype surrounding Enzo is huge. Enzo na average player

But all of them na Argentina boys them get touch for brain

Blud na luton oh😂😂

The boy was so superb

I pitty you 😂😂😂

Argentina fucked up

😅😅😅

Where is essugo

I swear Enzo never see anything

My new 8

This guy just Dey gimme Joy 😂

Emi Martinez na una missing piece?😂 Una never ready

The boy sabi ball

I day always get joy when I see your videos 😂🤞🏾💙

I swear the guy good 💙💙💙💙💙💙🥶🥶🥶

U go swr for am soon 🤣🤣🤣

And he was calm, no pressure

Boy Wey wan kill us when we played against Brighton I think 2 seasons ago😂

💙💙

😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Valentin Barco has the sexiest tats in Europe
𝔠 𝔥 𝔦 𝔫 𝔢 𝔡 𝔲
507,569 görüntüleme • 1 ay önce
