正在加载视频...
视频加载失败
What a chaotic story! 😂
21,684 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)
37 条评论

If that man continue with that marriage he will meet his ancestors in 2 to 3 years. Oga leave the woman and run for your life before ur friend and wife send you to early grave

Did he sound like someone who would leave the woman?

The peace maker will definitely make him forgive her

The men is a weak man, he should better leave that marriage unless he wants to kpai

Omo the story dey one kind but na the food dey my mind

Na only Odumeje fit solve this matter😂😂

Give your husband phone, I will settle Una 🤣🤣🤣🤣

How you go dey share this kain story come use this delicious rice dey distract person? 😂😂

Na because say I tell am em come Dey look the pikin well come Dey talk say em resemble em friend

Mama shout Jesus oo 😂 😂

A very chaotic story indeed 😂

Omooooh this one tough oo. Because how did she even try that kind of a thing still con talk am to him face??

Hoorrrrr see wahala 😂😂😂

A woman who thinks to sleep with ur friend is capable of killing u.nothing , no even Jesus Christ can dispute that fact.

🤣🤣

Na as i tell am e come de look the pikin well 😂😭

The story and the rice I no know which one sweet pass but why she go fuck the husband friend with ordinary body?

@Korrency_YoBoss Lol 😂 na so me self dey confuse, too, as to which is sweeter.

😂😂😂

Behind every good food there is a dirty plate to wash. That's the story

What a beautiful gist. I love my country. 😂

Me Dey after the food

What a man

Chai God Abeg ooo, e better to just dey chop jollof rice than to marry 😂 The husband no dey go anywhere no worry 🤣🤣🤣

I was listening to the voiceover that I forgot the food 😂

Niger delta people 😹😹😹😹

Dem still dey debate the matter, whether e resemble abi e no resemble, pesin wey dey husband house they solve calculus outside

I was listening to the voice over 😂

Naija na cruise. Just get data for ur phone

🤣🤣🤣🤣

This whole of today it's one hilarious video or the other, whats my offense for god sake.

Omo the food sweet pass the story

Pepper go full this food

Madam give your husband phone abeg, na you fuck but na your mama wan die

The man still get mind the negotiate 😂

All of them dey mad

That woman voice language nah Edo State person
