Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What a crazy voice over🤣
51,941 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

Please tell her to finish the story. I have another tortoise for her to cook

Chai😂

Why you go kill master oogway

Make we forget the voice over first which kind of good combination be this? Which one be tortoise with chicken inside one soup 🙄🤦♂️

You don't mean it My sistaaaa 😂😭

Sir Gucci abeg u fit help me with 1k for sub please 🙏

Acc

I have already send acc please boss 🙏

Make she send aza, i won buy another tortoise for her

@eyebee_art when una start chopping tortoise?😭

“Tell her to twerk for you with red pant” is crazyyyyyyy😂😂

Where Gucci Dey always see these videos 😂

This voice over sweet o😁😁 Abeg make she boil water finish the story 😂😂 The husband dey enjoy o😂😂

I just want to know about that tortoise aunty Forget this your best friend story don one na normal

The friend go soon be the wife, make she dey play😄

people eat this??? Jesus

I shaa forget say person de cook for the video 😂😂 The story shaa😂🥱

This has happened to me, I can relate to what she saying it only takes trust to do such with a woman truly some women are very matured and emotionally mature, ever since then I understand the concept of a woman hate her fellow woman same way a man can never help his fellow man

@bigmany05 Which kind woman be this 🤣🤣

“Tell her to twerk for you with red pant” 😂😂😂

@Akins_Iyanda Where is the part 2?

Make she cook rice na See story that rises the dick..😂😂

What the fck 😳

So like this teenage mutant ninja turtles no go complete again?? Cook Donatello join abeg make you complete the story

Una they chop for this life o 😊 Ijapa ologbon ẹwẹ lẹ yi lata bayii ? 😩

This voiceover nah another thing 😂😂😂, which one be twerk with red pant 😂😂😄😄

Tortoise sweet sha

@___DeeeCR7 Just tell her to finish the story I will buy more tortoise 🐢 for her

Wait you people are eating tortoise now? Like people use it to make stew? Chicken, fish , cow meat and goat meat don finish for market? Wonders shall never end🙆

Nawaooooo 😂😂🤣😭😂🤣

If the story is true.. you and your husband sabi.. cause your friend had plan to end your marriage, not just the segx part but she actually plan to end it for you and for your husband to tell you about it was a wise choice.

Na my pet this one cook so ooo

Gents know this, this can only be allowed when you have money, a woman can't allow this if she doesn't have a lot to lose. Know this and know peace. Where are the rest of the story?!

@grok complete the story

This is madness

How find that story finish o

People dey chop oh

Who go give this lady tortoise now oo so the gist can continue. This gist must not end here. We must see to the end of this gist 😂
